lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu malo phor – sunny blaize

Loading...

malo phor
see dem call me sunny blaize o
yeah yeah
fire

brother don’t relent the hustle go pay
continue money go dey
coz every hustler must get the day
to ma shana wole
me i no relent mo de gboju soke
baba dakun jo wa gbe mi leke yeh
bad belle stay faraway
i don go far mo ti lo far away

brother malo phor
continue money go come
which day say when dem go sign the boy
o lord come lift me up
come lift me up
brother malo phor
continue money go come
which day say when dem go sign the boy
o lord come lift me up

malo phor
stand on your point
even if dem talk iwo sha malo stop
sebi na the boy
wey dey sing the song
people no know me buh me i know what i want
malo phooor
money no dey and nothing dey sup o
na why me i no go stop o
coz surely i must dey on top o
oh oh ha
no relent my brother
na only god fit to answer your prayer
you know he’s the alpha and omega
bless me lord make you bless my utter
no relent my brother
na only god fit to answer your prayer
you know he’s the alpha and omega
bless me lord make you bless my utter
brother malo phor
continue money go come
which day say when dem go sign the boy
o lord come lift me up
come lift me up
brother malo phor
continue money go come
which day say when dem go sign the boy
o lord come lift me up

me i no go phor
money must to come
if i no make this money wetin i go talk
i must dey on top
they must feel the boy
i go run the town say dem go feel my song
me i no go relent o
i no dey prove say i be the best o
sunny blaize no dey impress o wha wha
i no impress o

brother malo phor
continue money go come
which day say when dem go sign the boy
o lord come lift me up
come lift me up
brother malo phor
continue money go come
which day say when dem go sign the boy
o lord come lift me up

lirik lagu lainnya :

YANG LAGI NGE-TRENDS...

Loading...