lirik lagu elevatedd – superwozzy
[intro: zlatan]
huh
life is a teacher
life no balance
na yahoo boy dey date am but gateman still dey kiss am
wicked!
[verse 1: superwozzy]
yes i know say i go still ball, ronaldo
i go shut down shows
grinding with my hommies stacking doe
sheb’owo yen lon shojoro
shayo no dey biti bingiano
24/7 on the road, on a low
i will never fold oh
[hook: superwozzy]
tori omo’pe ti gbera, esu oni dino
jah you know say you by my pillar (you be my pillar)
i’m a born winner
you know i’m all about my mulla$
tori omo’pe ti gbera, esu oni dino (gbera)
jah you know say you by my pillar (you be my pillar)
i’m a born winner
you know i’m all about my mulla$
[verse 2: zlatan]
before i turn person wey girl wan snap naked put for blog
when i never get rolex, even get g*shock
na my leg wey dey for ground dem dey see but my eyes dey for top
enemies dey wait, dem dey wait make i fall
for your eyes i get money but i dey find more racks
why you think say dpo dey find more ranks
won fe k’enu mi gbe seh, biti church
mo moyan pupo n’ ikorodu ton ti te shoprite
my n*gga, life no balance
na yahoo boy dey date am but gateman still dey kiss am
be prepared ole fara ko
kosi b’oshe le shey baddo ti nipe wonma do
[hook: superwozzy]
tori omo’pe ti gbera, esu oni dino
jah you know say you by my pillar (you be my pillar)
i’m a born winner
you know i’m all about my mulla$
tori omo’pe ti gbera, esu oni dino (gbera)
jah you know say you by my pillar (you be my pillar)
i’m a born winner
you know i’m all about my mulla$
[verse 3: superwozzy]
oya ten toes never fold
stay hot never cold
emin ball k’on yago, ijaya oracle
counting all my blessings yea my life is a miracle
owo nla nla all my family be feeling cool
light of the trenches
hope to the youngings
team is defensive
focus biti lenses
shebi e la’ale blow, iya yin sh’eti ri nsin
motivation f’awon temi ‘ngboro k’ofin reason
your mind is your weapon maje ‘on cage e sinu prison
and be prepared, everything loni reason
get busy, but easy
iyanu yen ma shele in a jiffy
[hook: superwozzy]
tori omo’pe ti gbera, esu oni dino
jah you know say you by my pillar (you be my pillar)
i’m a born winner
you know i’m all about my mulla$
tori omo’pe ti gbera, esu oni dino (gbera)
jah you know say you by my pillar (you be my pillar)
i’m a born winner
you know i’m all about my mulla$
sitin!
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu красная плесень krasnaya plesen › lirik lagu шабаш (the sabbath) – красная плесень (krasnaya plesen’)
- kumpulan lirik lagu astroluv › lirik lagu #кэшдаймне – astroluv
- kumpulan lirik lagu stella laura › lirik lagu o senhor é o meu pastor – stella laura
- kumpulan lirik lagu cg bros › lirik lagu нервы (nerves) – cg bros.
- kumpulan lirik lagu plugplug › lirik lagu no me desarmes – plugplug
- kumpulan lirik lagu lydia the bard › lirik lagu fall little wendy bird fall – lydia the bard
- kumpulan lirik lagu 09pea › lirik lagu through the night – 09pea$
- kumpulan lirik lagu f self › lirik lagu хуйатина (huiatina) – f.self
- kumpulan lirik lagu domiy › lirik lagu нагадай (remind) – domiy
- kumpulan lirik lagu lucas nino › lirik lagu snow tree – lucas nino