lirik lagu reckless – swey thomson
(intro)
reckless, vampaiya
(extra zeal)
reckless, vampaiya
(verse 1.)
i was reckless
i was doing 140 from asokoro to express, kubwa express
for ma red benz, with like 4 bad girls
they put me on shot on shot till my eyes come shut
and the light come off. oh lord
i was restless, yes i was reckless
i been dey carry anything wey e dey wear skirt
lord save me make i no go carry castket
go my apartment
they gimme 1 stick 2 stick i puff*puff, i cough*cough
i come off off, oh lord yeah
(chorus.)
somebody please call my baby, city girls dem don show me shege, shege banza
somebody please call my baby, city girls dem don show me shege, shege banza
(hook)
onome whisper for my ear, she put hand for my wallet
she wipe my sweat and she bite my neck, she left me for dead
onome whisper for my ear, she put hand for my wallet
she wipe my sweat and she bite my neck, she left me for dead
(vampaiya)
(verse 2)
you’were the good girl, na me be the bad egg
the only flower in my garden, my hibiscus my rose
baby make we discuss i know
that i’ve been a bad boy, i follow bad girls dem go, dem put pepper for my nose
i’m sorry baby, i’m coming home
my charity, my rarity
the explanation to my question, my clarity
i give you all my loving in totality
i tender my apology in sincerity of purpose
i no go play you wayo, no no no
(chorus)
somebody please call my baby, city girls dem don show me shege, shege banza
somebody please call my baby, city girls dem don show me shege, shege banza
(shege banza, banza)
(outro)
reckless, vampaiya
oh reckless
reckless, vampaiya
********
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu j stone › lirik lagu nineteen – j. stone
- kumpulan lirik lagu robbie williams › lirik lagu let it snow! let it snow! let it snow! – robbie williams
- kumpulan lirik lagu rollins band › lirik lagu wreck-age – rollins band
- kumpulan lirik lagu the monkees › lirik lagu (i’d go the) whole wide world – the monkees
- kumpulan lirik lagu clicky and the netsmartz kids › lirik lagu uyn: the password rap – clicky and the netsmartz kids
- kumpulan lirik lagu johnny otis › lirik lagu double crossing blues – johnny otis
- kumpulan lirik lagu lovebugs › lirik lagu pop ’til you drop – lovebugs
- kumpulan lirik lagu the7thlostghost › lirik lagu не сдавайся (don’t give up) – the7thlostghost
- kumpulan lirik lagu axis › lirik lagu someone – axis
- kumpulan lirik lagu zeegs › lirik lagu if you walked away – zeegs