lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu sars – swisskid daniel

Loading...

intro
one for the sars,two for the boys,three for the people wey
dey popular the bank….

verse 1
bro wey ur atm, u park car u too legit(okay). we no go talk too much were ur iphone, they no go check well, u be g boy. no deny or u go follow us go station, to avoid gbege make we run am(chai!!)
find something 4 ur boy oga mi oh yes, find something oga me no dull oo..

chrous
police u be booger for the mata, sars u be oga 4 the mata. make we run am quick quick no gbege, make we run am quick quick.. jeje oh…(×2)

verse 2
i raise shoulders 4 the sars, all my guys dema run from the sars. living lavida loca be the plan, sars why, why u put us inna fear…(×2)

pre chrous
police you be booger for the mata, i no dey lie ask my girlfriend amaka, when she turn around with her baka, u go no say life na the sweetest oh..(×2)

(chrous×2)

verse 3
p-ss me the jade make i shayo, sars them be king 4 their mata. jo kin jo na obo, ibile oya zlatan
na atm straight, they no dey shoot yahoo boys oh(at all) no waste time our hustle, no waste time our hustle ohh…

pre chorus
police you be booger for the mata, i no dey lie ask my girlfriend amaka, when she turn around with her baka, you go no say life na the sweetest oh….(×2)

chrous
police u be booger for the mata, sars u be oga 4 the mata
make we run am quick quick no gbege, make we run am quick quick jeje oh…..

outro
one for the sars
two for the boys
three for the people wey dey popular the bank(×2)…..

lirik lagu lainnya :

YANG LAGI NGE-TRENDS...

Loading...