lirik lagu gbedu – t.i blaze
[intro]
oh na*na, na
hmm, yeah*yeah
(shocker loshey beat)
oh, hmm*mm, ah*ah*ahh
oh, ah*ahh*ah, yeah
[verse 1]
say we started this game from the scratch
hopin’ say we go popular
and i pray media cover me, ah, yeah
along the struggle, boys turn bad
i’m a stoner*’ner
no be my fault rara, yeah
(ilu)
[pre*chorus]
so many days i’ve been thinkin’ alone (so many days i’ve been thinkin’ alone)
plenty money on a roll (plenty money on a roll)
omo gutter mi ma d’olowo (omo gutter mi ma d’olowo)
shebi na dem sabi book for class?
now, mo l’owo, mo l’ogo, mo cast
won shey idanwo won, mo pass
k’oto gba pe “mo bad”
[chorus]
gbedu wo’le, ki everybody jo si (gbedu wo’le, ki everybody jo si)
night and day, we been jonzin’ (night and day, we been jonzin’)
ma funwonje l’otun, l’osi, yeah (ma funwonje l’otun, l’osi)
gbedu wo’le, ki everybody jo si (gbedu wo’le, ki everybody jo si)
night and day, we been jonzin’ (night and day, we been jonzin’)
ma funwonje l’otun, l’osi, yeah*ayy*ayy, ah (ma funwonje l’otun, l’osi)
(ilu)
[verse 2]
all the places i don waka reach
i wan carry my car reach (i wan carry my car reach)
i no dey pray for another man downfall
na my cross i go carry
dem talk say “i no well, i’m sick lyrically”
vibes on vibes, ayrastar*ically
i no dey reason my things on ah physical
only spiritual or magically (magically)
(ilu)
yeah*yeah, i’m up again now
i’m up again now (again now)
new day, new blessings comin’ my way now
comin’ my way now (comin’ my way now)
places i no dey (place i no dey)
my songs on replay nah (my songs on replay nah)
my songs on replay nah (my songs on replay nah)
no be my power, baba ma lo shey now (baba ma lo shey now)
baba ma lo shey nah (baba ma lo shey nah)
oluwa lo shey (oluwa lo shey)
[pre*chorus]
so many days i’ve been thinkin’ alone (alone)
plenty money on a roll
omo gutter mi ma d’olowo, yeah
shebi na dem sabi book for class?
now, mo l’owo, mo l’ogo, mo cast
won shey idanwo won, mo pass
k’oto gba pe “mo bad”
[chorus]
gbedu wo’le, ki everybody jo si
night and day, we been jonzin’
a funwonje l’otun, l’osi, yeah
gbedu wo’le, ki everybody jo si
night and day, we been jonzin’
ma funwonje l’otun, l’osi, yeah*ayy*ayy, ah
[verse 3]
i live by “no salary” but i’m livin’ large oh, hmm (but i’m livin’ large oh)
without no wings, i’ve be feelin’ fly oh (i be feelin’ fly oh)
i fell so many times but i still dey try oh (but i still dey try oh)
many messages wey dem no reply oh, wey dem no reply (many messages wey dem no reply oh)
(ilu)
but, i no dey foh ’cause i get god
na him be socket, na me be the plug
i no dey envy my brother man (brother man)
tell me why i go dey find person fall? (find person fall)
’cause i no dey foh ’cause i get god
na him be socket, na me be the plug
i no dey envy my brother man (brother man)
tell me why i go dey find person fall? (find person fall)
[pre*chorus]
so many days i’ve been thinkin’ alone (alone)
plenty money on a roll (plenty money on a roll)
omo gutter mi ma d’olowo, oh*ee, yeah*ayy
shebi na dem sabi book for class?
now, mo l’owo, mo l’ogo, mo cast
won shey idanwo won, mo pass
k’oto gba pe “mo bad”
[chorus]
gbedu wo’le, ki everybody jo si (wah*wah)
night and day, we been jonzin’ (wah, wah*wah)
ma funwonje l’otun, l’osi, yeah (yeah, yeah*yeah)
gbedu wo’le, ki everybody jo si (yeah*yeah)
night and day, we been jonzin’
ma funwonje l’otun, l’osi, yeah*ayy*ayy, ah (yeah, yeah*yeah)
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu kaleb askew › lirik lagu brighter days – kaleb askew
- kumpulan lirik lagu back to back › lirik lagu en som dig – back to back
- kumpulan lirik lagu huczuhucz › lirik lagu zajawka – huczuhucz
- kumpulan lirik lagu abigale haness › lirik lagu toucha, toucha, touch me – abigale haness
- kumpulan lirik lagu 1994 studio cast of lucky stiff › lirik lagu lucky – 1994 studio cast of lucky stiff
- kumpulan lirik lagu roko › lirik lagu luz – roko
- kumpulan lirik lagu ormia washington › lirik lagu world of lies – ormia washington
- kumpulan lirik lagu 1349 › lirik lagu cauldron – 1349
- kumpulan lirik lagu wooh da kid › lirik lagu all i ever wanted – wooh da kid
- kumpulan lirik lagu antonio aguilar › lirik lagu ojitos verdes – antonio aguilar