lirik lagu sometimes (remix) – t.i blaze
(yo eskeez, k!ll the riddim and burst it)
they call me t.i blaze yeah yeah
[verse 1]
everyday man i’ve been knocking
everytime man i’ve been working
steady grinding wan tire me
but i no fit quit hustle for mummy
hmmm yeahh ah
[chorus]
sometimes food no dey give man joy
but canadian loud the feeling is different
aimoye shenking but no loose guarding
loru loru lafin boshe
why life con hard ?
and man no wan to do bad
cos i no wan suffer later
na everytime i dey sad
[verse 2]
ba shey n shey dating, la n shey military
excessive bombing kato ri maga ta gboriduro
so me i went faraway
mummy mi n bę nile ooo
they said i have gone astray
nigba tanri jombo timo wey
when no one to ginger me
i ginger myself
i woke myself then i said to myself
boy blaze remember what mama said
sooner or later them go hear my cassette
through their radio
all these fine girls dem a redi oo
dem go dey call me baby ooo
eegun leri eshi mari mariwo
so ema pariwo
[chorus]
sometimes food no dey give man joy
but canadian loud the feeling is different
aimoye shenking but no loose guarding
loru loru lafin boshe
why life con hard ?
and man no wan to do bad
cos i no wan suffer later
na everytime i dey sad
[verse 3: olamide]
yeah
rabbana ‘aatina fildunia hasanatan wafil ‘aakhirati hasanatan wa qina ‘athaabal naar”
mi o shey ni gbana
auzubillah minashaitan nirajeem
ęruku ti gbęru sara bi ę ni to lø gym
ęri pain, ęri agony
hustler born thug ti o ni harmony
revolutionary
kewu ke qurani
usman danfodio
jagun jagun fulani (ehn)
(?)
if i be yahoo boy or if i be legit
we never thought we gonna see the early twen*ties
but we thank god that we made it out the tren*ches
many dey kolo
many don kolo
many don kolo
many don poof oh no
[chorus]
sometimes food no dey give man joy
but canadian loud the feeling is different
aimoye shenking but no loose guarding
loru loru lafin boshe
why life con hard?
and man no wan to do bad
cos i no wan suffer later
na everytime i dey sad
sometimes food no dey give man joy
but canadian loud the feeling is different
aimoye shenking but no loose guarding
loru loru lafin boshe
why life con hard?
and man no wan to do bad
cos i no wan suffer later
na everytime i dey sad
[outro: olamide]
rabbana ‘aatina fildunia hasanatan wafil ‘aakhirati hasanatan wa qina ‘athaabal naar”
mi o shey ni gbana
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu rack gr › lirik lagu rackchallenge – rack (gr)
- kumpulan lirik lagu banda maior sonho › lirik lagu o passarinho – banda maior sonho
- kumpulan lirik lagu maria colores › lirik lagu un lugar – maría colores
- kumpulan lirik lagu atc toro › lirik lagu tzini – atc toro
- kumpulan lirik lagu rafinha barba › lirik lagu a bela e a fera – rafinha barba
- kumpulan lirik lagu carlton hayes › lirik lagu burning up – carlton hayes
- kumpulan lirik lagu issatier › lirik lagu sudor y gloria – issatier
- kumpulan lirik lagu y40i › lirik lagu psychoalphadiscobetabioaquadoo – y40i
- kumpulan lirik lagu rakova › lirik lagu galaxia – rakova
- kumpulan lirik lagu артём тугарин artem tugarin › lirik lagu hookah diss – артём тугарин (artem tugarin)