lirik lagu try – t.i blaze
try lyrics
[intro:]
hmm, ah*ah*ahh
(yo)
ayy*yeah, yeah*yeah, yeah
(big vibes)
hmm, hmm*mm, hmm
[verse 1:]
i get many thing wey dey bother my mind (bother my mind)
and if dem ask me, i tell them “brother, no mind oh” (no mind oh)
i no dey copy cat, i no dey cross my line
i dey low key dey grind oh (i dey low key dey grind oh)
na everybody get time oh (na everybody get time oh)
been a long time on the road (on the road)
jejely cut my coat (jejely cut my coat)
i no fit give up, kept on tryin’ (kept on tryin’)
more shot for the goal (more shot for the goal)
[chorus:]
i don try, i don try
i no fit to stop to try ’til i get enough money
forget about konji
no girl go love you if you no get this money
o rimi pe mo jade tan (o rimi pe mo jade tan)
k’araye malo rimi tan oh (k’araye malo rimi tan oh)
oju mi gan ti ri nkan (oju mi gan ti ri nkan)
oju mi gan ti ri nkan, yeah*yeah (oju mi gan ti ri)
o rimi pe mo jade tan (o rimi pe mo jade tan)
k’araye malo rimi tan oh (k’araye malo rimi tan oh)
oju mi gan ti ri nkan (oju mi gan ti ri nkan)
oju mi gan ti ri, ayy*ayy (oju mi gan ti ri)
[verse 2:]
i’m up all time
all on jah
eni ton w’owo o kin wa’ja
i no fit dey wish my brother down
i no fit to dey call trouser for you gown
i no go fit run from god (run from god)
i came from the street, no joy oh (no joy oh)
many men, six feet gone oh (six feet gone oh)
no more sorrow, only joy oh (no more sorrow, only joy oh)
[chorus:]
i don try, i don try
i no fit to stop to try ’til i get enough money
forget about konji
no girl go love you if you no get this money
o rimi pe mo jade tan (o rimi pe mo jade tan)
k’araye malo rimi tan oh (k’araye malo rimi tan oh)
oju mi gan ti ri nkan (oju mi gan ti ri nkan)
oju mi gan ti ri nkan, yeah*yeah (oju mi gan ti ri)
o rimi pe mo jade tan (o rimi pe mo jade tan)
k’araye malo rimi tan oh (k’araye malo rimi tan oh)
oju mi gan ti ri nkan (oju mi gan ti ri nkan)
oju mi gan ti ri, ayy*ayy (oju mi gan ti ri)
[outro:]
(‘rimi pe mo jade tan)
yeah, ayy*ayy
(k’araye malo rimi tan oh)
ahh, ah*ahh
(oju mi gan ti ri nkan)
yeah, ayy, ayy*ayy
(oju mi gan ti ri nkan, yeah*yeah)
ah*ahh, yeah
(o rimi pe mo jade tan)
(k’araye malo rimi tan oh)
ah*ahh, ah*ahh
(oju mi gan ti ri nkan)
(oju mi gan ti ri nkan, yeah*yeah)
ah, ah*ahh, yeah*ayy
(yo)
(big vibe)
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu tmazienda › lirik lagu *t1-2* – tmazienda
- kumpulan lirik lagu opyi › lirik lagu como tú – opyi
- kumpulan lirik lagu hellboy9k › lirik lagu star of the show – hellboy9k
- kumpulan lirik lagu u skripcu › lirik lagu izgleda da mi smo sami – u škripcu
- kumpulan lirik lagu vytautas praskevicius › lirik lagu prie pasakų miesto – vytautas praškevičius
- kumpulan lirik lagu fernando ortega › lirik lagu lord, i want to be like jesus – fernando ortega
- kumpulan lirik lagu goose dont be frightened › lirik lagu s2 – goose! (don’t be frightened)
- kumpulan lirik lagu heavy hitter › lirik lagu wall of wax – heavy hitter
- kumpulan lirik lagu lfy › lirik lagu love woman – lfy [pass]
- kumpulan lirik lagu лолита кокс lolita kox › lirik lagu внутри тебя (inside you) – лолита кокс (lolita kox)