lirik lagu ghosted – remix – t.ollyvar
i’m in love with you
i fit just make you jonze
i fit ghost like *
no be everything eye dey see mouth dey talk my guy
if the matter go lead to brawl you fit ghost like that
cos even though i am in love with you
i fit just make you jonze i fit ghost like that
before me and you we go dey fight
i’m in love with you
(i’m in love with you)
i fit just make you jonze i fit ghost like that
before me and you we go dey fight o
(before me and you we go dey fight o)
no be everything people yarn you need holl like that
and if their yarn wan dey be like troll you fit ghost my guy
cos even though i am in love with you
i fit just make you jonze i fit ghost like that
before me and you we go dey fight
i’m in love with you
(i’m in love with you)
i fit just make you jonze i fit ghost like that
before me and you we go dey fight o
(before me and you we go dey fight o)
(guy see i swear is t.ollyvar)
(is t.ollyvar come and see)
(is t.ollyvar is t.ollyvar…)
na all your rants you dey call my name
for who no dey see your blue face
plus too many words too dey cause migraine
i leave them i leave my pains too
na all our move dem dey pause and play, dey look wetin to say, move
i live my life with zero complain
you fit go ask my name
see, brah livid, dirty dark side too much
more money be my all life plan huh
no trading for one one*night*stand
catch cruise no smoking for a long lifespan huh
no time for one double lifestyle huh
strange face wan dey run man down
still dey do this on good days, on bad days
with my blur face, i dey learn all their tactics
ess!
play me all your mind tricks
bad choice, you dey show me all your lapses
no peace, if you see me in your bad dreams
i don’t f*ck, many worries on my mind please
no find more trouble give my life peace
i push pass many struggles make an ends meet
if i use you play dead so sorry boss
if i ghost you no worry live your life please
no be everything eye dey see mouth dey talk my guy
(i fit just make you jonze i fit ghost like that)
if the matter go lead to brawl you fit ghost like that
(i fit just make you jonze i fit ghost like that)
cos even though i am in love with you
i fit just make you jonze i fit ghost like that
before me and you we go dey fight
i’m in love with you
i fit just make you jonze i fit ghost like that
before me and you we go dey fight o
t.ollyvar eh!
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu kvollo › lirik lagu дома разрушенных судеб (houses of broken destinies) – kvollo
- kumpulan lirik lagu 伊根 ine › lirik lagu グレートフィルター (great filter) – 伊根 (ine)
- kumpulan lirik lagu thick shady › lirik lagu the gay i am – thick shady
- kumpulan lirik lagu the niceguys › lirik lagu makes you fly – the niceguys
- kumpulan lirik lagu bad bunny feat bomba estereo › lirik lagu ojitos lindos – bad bunny feat. bomba estéreo
- kumpulan lirik lagu francesco pintus › lirik lagu argine – francesco pintus
- kumpulan lirik lagu nash › lirik lagu element – nash
- kumpulan lirik lagu bae › lirik lagu ambitious!!! – bae
- kumpulan lirik lagu treat her right › lirik lagu square – treat her right
- kumpulan lirik lagu 莊正 lester chong › lirik lagu 神你下來跟我換 (come down and switch) – 莊正 (lester chong)