lirik lagu lórílé – t.ollyvar
sote u no be solidstar
u dey gahu like say u be superman
choping anoda man pikin work
bobo no be by force o
feeling for her that’s not a crime
but the problem be say she’s not feeling back
take it easy don’t fight her back
everyone got their choice o
e no mean say she no gree for u
make you ugly boy
or she say
you no be her type
well, that can be the point
all the same
that one no make u dey act like pikin boy
my guy pick some sense o
trust me e go work
lorilе!
bebenlo o
lorile o yеh yeh
mewa n shele e e eh
lorile o yeh yeh
won ti k’eran mero
lorile o yeh yeh
mewa n shele e e eh
lorile o yeh yeh
bebenlo lo o
lorile o yeh yeh
mewa n shele e e eh
lorile o yeh yeh
won ti k’eran mero
lorile o yeh yeh
mewa n shele e e eh
lorile o yeh yeh
sote she don spoil your package
you won pour her acid run away
untop wetin you wan spoil her face
win with love not with violence
n0body holy is not the point
the point be say she’s too young for that
harassing children cos of s*x
you go born your own one day
e no mean say she no gree for u
make you ugly boy
or she say
you no be her type
well, that can be the point
all the same
that one no make u dey act like pikin boy
my guy pick some sense o
trust me e go work
bebenlo
lorile o yeh yeh
mewa n shele e e eh
lorile o yeh yeh
won ti k’eran mero
lorile o yeh yeh
mewa n shele e e eh
lorile o yeh yeh
bebenlo lo o
lorile o yeh yeh
mewa n shele e e eh
lorile o yeh yeh
won ti k’eran mero
lorile o yeh yeh
mewa n shele e e eh
lorile o yeh yeh
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu oktb music › lirik lagu heart – oktb music
- kumpulan lirik lagu sean renner › lirik lagu the deccan traps – sean renner
- kumpulan lirik lagu alice in chains › lirik lagu rooster (live) – alice in chains
- kumpulan lirik lagu kid felipe › lirik lagu io e te – kid felipe
- kumpulan lirik lagu itzy › lirik lagu ting ting ting – itzy
- kumpulan lirik lagu light › lirik lagu magic – light
- kumpulan lirik lagu townes van zandt › lirik lagu two hands (alternate version) – townes van zandt
- kumpulan lirik lagu claudio rocchi › lirik lagu la rana – claudio rocchi
- kumpulan lirik lagu taylor berrett › lirik lagu whole heart – taylor berrett
- kumpulan lirik lagu don daydi › lirik lagu our lifestyle – don daydi