lirik lagu you – t sleek & lens
you lyrics
energy ti come online
they’re showing you all the signs
the 60 you see could be a 90
it’s taking control of your mind
if you don’t use your eyes for the right things
do you converse on a daily, do you talk to you? (b’ara e wi)
it’s not too much, are you getting me? (b’ara e s’oro)
if you nor trust no one, you fit to trust in you
and when you get no one, you fit to call on you
only you can do it my paddy
only you fi make you happy
only you can do it my paddy
only do what makes you happy
(beconcini)
when you choose to understand it
say, i be god, i nor be person
i nor believe amount of tears wey i shed
i nor sell my soul, you take my body instead
(beconcini)
i know, if tears out my eye, don’t make my cry
the thing just dey scatter, just dey scatter my head
the matter dey scatter, just dey scatter my head
wake yourself well now, check your body
nor tell me say you never see am
sweet life, put a hole in your cavity
i’m a big deal, man a tobi tobi kabiti
(beconcini)
wetin go k!ll me i never see o, set my soul free when i’m dead
what will never be will never be o, there is no need to pretend
if you nor trust no one, you fit to trust in you
and when you get no one, you fit to call on you
only you can do it my paddy
only you fi make you happy
(beconcini)
only you can do it my paddy
only do what makes you happy
when you choose to understand it
say, i be god, i nor be person
i nor believe amount of tears wey i shed
i nor sell my soul, you take my body instead
the thing just dey scatter, just dey scatter my head
the matter dey scatter, just dey scatter my head
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu friday night plans › lirik lagu that was one small step for you. – friday night plans
- kumpulan lirik lagu ali_ila › lirik lagu p’s & hoes – ali_ila
- kumpulan lirik lagu ciro sebastianelli › lirik lagu il buio e tu – ciro sebastianelli
- kumpulan lirik lagu pikpyetje › lirik lagu personal hell – pikpyetje
- kumpulan lirik lagu so life › lirik lagu what’s gucci – so life
- kumpulan lirik lagu azet albi › lirik lagu alles was ich brauch – azet & albi
- kumpulan lirik lagu fbg duck › lirik lagu lean – fbg duck
- kumpulan lirik lagu kid suda › lirik lagu losing my mind – kid suda
- kumpulan lirik lagu jakob kupferberg › lirik lagu it’s (never) too late for love – jakob kupferberg
- kumpulan lirik lagu joshi › lirik lagu nothing to lose – joshi