lirik lagu bebe nlo – taofeek
[twyse]: intro
it’s your favourite rapper on the macrophone
tao osh0m* abdulazeez kamorudeen
osha timo bo shey nlo
a.k.a psussy magnet a.k.a
your mummy’s baby daddy
oya na
[tolibian]:
see, i’m in with this o (i’m in love)
person wey want make e stop, o ma shofo
if the mandate no fit stand, make e joko
raba no dey but we party every sat*rday
bebe nlo (bebe nlo)
bebe nlo (bebe nlo)
bebe nlo (bebe nlo)
bebe nlo (bebe nlo)
bebe nlo (bebe nlo)
bebe nlo (bеbe nlo)
bebe nlo (bеbe nlo)
we no fit to stop to dey jaiye o
[twyse]:
make a way champagne or gin e
one feature cost a billi
stop the cap and stop the billing
your boyfriend wanna be me
all these girls wan je n simi
them say they wanna see me
so far gone, you can’t see me
nibi bai e ni simi
even for sapa we gara
gather dey, fck those in power!
best in oil, still no power
naija, e sha ni pawa
economy ti wo c*n*l
politician ti fa gbana
no be for them, their father!
mo ma relocate lo ghana
[tolibian]:
see, i’m in with this o (i’m in love)
person wey want make e stop, o ma shofo
if the mandate no fit stand, make e joko (make e joko)
raba no dey but we party every sat*rday
bebe nlo (bebe nlo)
bebe nlo (bebe nlo)
bebe nlo (bebe nlo)
bebe nlo (bebe nlo)
bebe nlo (bebe nlo)
bebe nlo (bebe nlo)
bebe nlo (bebe nlo)
we no fit to stop to dey jaiye o
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu scarface johansson › lirik lagu b – rabbit – scarface johansson
- kumpulan lirik lagu brady legitimate music › lirik lagu kinks – brady (legitimate music)
- kumpulan lirik lagu 137 records › lirik lagu oh yeah – 137 records
- kumpulan lirik lagu souldancefree › lirik lagu crazy e – souldancefree
- kumpulan lirik lagu los tigrillos › lirik lagu se baila asi – los tigrillos
- kumpulan lirik lagu henri werner › lirik lagu prey – henri werner
- kumpulan lirik lagu ayo › lirik lagu betwetter freestyle – ayo
- kumpulan lirik lagu riv › lirik lagu dorinta – riv
- kumpulan lirik lagu who see › lirik lagu put pasat – who see
- kumpulan lirik lagu fontaines d c › lirik lagu the couple across the way – fontaines d.c.