lirik lagu do good – tayblet
yeah yeah eh eh eh
they call me tayblet ooooo
yeah yeah ah ah ah
medically, spirituality, physically, mentally socially anyway
do good oooo
omo aye ko feni foro ooo
oju aye ni won ma se
won fe pa mi fun mummy mi
won fe pa mi fun daddy mi
wetin your gain, if you k!ll my vibe
wetin your gain, if you k!ll my shine
won fe pa fitila mi
won fe pa ina aye miii
won wa n binu ori mi
won fe dinan aye mi
ori mummy mi be leyin mi
ori daddy mi be leyin mi
eleda mi be leyin mi
olorun mi be leyin mi
they want me down, they want me fall
they want me cry, thеy want me die
do good ooo, you go see good oooo (do good ooo, you go see good oo)
do bad oooo, you go see bad ooo
iyeeeeeeeee
spend onе o, you go see more ooo (spend one ooo, you go see more oo)
what goes around, go dey come around (wat goes around e dey come around)
do good ooo, you go see good ooo (do good ooo, you go see good ooo)
do bad oooo, you go see bad ooo
iyeeeee
spend one o, you go see more ooo (spend one ooo, you go see more oo)
what goes around, dem go dey come around (wat goes around e dey come around)
do all the thing you can do (you can do)
by all the means, you can do oo ooo ooo
in all the ways you can doo, ehhh ehhh ehh eeeeeee
yeeeeeeeee
at all the times you can do oooo ooo oooo oooo
malo shey ibi seni body
malo se ka feni body
malo robi seni body
ma lo wa aye yi moya ooooo
do good ooo, my brother my sister
do good ooo, my sister my brother
do good ooo, you go see good oooo (do good ooo, you go see good oo)
do bad oooo, you go see bad ooo
iyeeeeeeeee
spend one o, you go see more ooo (spend one ooo, you go see more oo)
what goes around, go dey come around (wat goes around e dey come around)
do good ooo, you go see good ooo (do good ooo, you go see good ooo)
do bad oooo, you go see bad ooo
iyeeeee
spend one o, you go see more ooo (spend one ooo, you go see more oo)
what goes around, dem go dey come around (wat goes around e dey come around)
do good ooo, my brother my sister
do good ooo, my sister my brother
medically, spirituality, physically, mentally socially anyway
do good oooooo
do good oo
do gooo ooo
do goood oooo
do goood
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu yo › lirik lagu ansaan vielä sut saan – yö
- kumpulan lirik lagu qaivon › lirik lagu welcome to my haunted life – qaivon
- kumpulan lirik lagu rincon sapiencia › lirik lagu remédios – rincon sapiência
- kumpulan lirik lagu kazzy chase › lirik lagu mad scientist freestyle – kazzy chase
- kumpulan lirik lagu qvkata dlg › lirik lagu tri kratki – qvkata dlg
- kumpulan lirik lagu dosseh › lirik lagu article 22 – dosseh
- kumpulan lirik lagu keissi › lirik lagu lei – keissi
- kumpulan lirik lagu jay rock › lirik lagu hottest in the hood – jay rock
- kumpulan lirik lagu lil weeb › lirik lagu icy blunts – lil weeb
- kumpulan lirik lagu khaled › lirik lagu l3afia – khaled