lirik lagu fade – tayeh
sunshine
i thought i could count on you at all times to warm my heart
but lately you don dey carry one kind hand wey i no understand
but i no fit waste all this love on this ship that’s going down
if gbege wan fall
make e fall
(make e fall)
if mata wan start
i no go run
( i no go run)
i’ve put in my work
no be now
can we re*start?
na na na
chorus:
i see you for maryland
you hold that girl mary hand
but i no wan spoil your show oh oh
mr casanova
agege ramsey noah
fade from my sp*ce
i see you for maryland
you hold that girl mary hand
but i no wan spoil your show ooo
mr casanova
agege ramsey noah
fade from my sp*ce
verse 2:
suddenly you don dey reach me boy abeg free my line
gradually i’m moving past all this lies you told me
never again
said i no fit wastе all my love on this ship that’s going down
(down, down, down)
(down, down, down)
this matter don tey
no bе now
i see you for town
you don dey cast
i’ve put in my work
no be now
can we re*start?
na na na
i see you for maryland
you hold that girl mary hand
no deny
una two dey walk hand in hand
(oh mr casanova)
mr casanova
agege ramsey noah
fade from my spa*ace
(oh i see you for maryland)
i see you for maryland
(eh eh)
you hold that girl mary hand
but i no wan spoil your show
(i no wan spoil your show.)
(mr casanova.)
mr casanova
(eh eh)
agege ramsey noah
fade from my sp*ce
(spa*a*a*a*a*a*a*ce)
fade from my spa*ace
fade from my spa*ace
spa*ace
fade fade
i said
fade from my sp*ce
fade fade
oh oh
fade from my spa*a*ace
fade fade
fade from my spa*a*ace
fade from my spa*ace
fade from my sp*ce
fade from my spaaaaaaaaaace
ace ace
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu sara ryan steo wall › lirik lagu rise up – sara ryan & steo wall
- kumpulan lirik lagu zampa › lirik lagu prima che il sole vada via – zampa
- kumpulan lirik lagu coezy › lirik lagu peter parker – coezy
- kumpulan lirik lagu junko g › lirik lagu автомат – junko g
- kumpulan lirik lagu lil gutz › lirik lagu rest.in.peace – lil gutz
- kumpulan lirik lagu the bros landreth › lirik lagu made up mind – the bros. landreth
- kumpulan lirik lagu booker › lirik lagu гвоздь (nail) – booker
- kumpulan lirik lagu dalex › lirik lagu hola – dalex
- kumpulan lirik lagu alia › lirik lagu stingy’smemepalace diss track – alia
- kumpulan lirik lagu original broadway cast of hairspray › lirik lagu it takes two – original broadway cast of hairspray