lirik lagu 1st october – taylor rymz
oooh oo oo
eeeh eeh
taylor rymz again!
1st october 1960 nigeria became a nation
the cry of the people could be giving us a reason to question the amalgamation
the march to the east for the canel and a palm trees
down to the west for the coco and the coffee
north and southern protectorate uniting
came to put a knife in the food that her people will chop
too many mouth don talk our leaders no still dey hear
alaye feel say e dey carry last na the reason why e run the jege
before you dey vex, for the offense
shey we don call for the conference
wey we suggest aburi was best
we dey gidikata
because you neglect
for the oil and office you dey protect
cos you carry person wey dey carry dumbel
showing it clear
you’re forgetting we are one
oooh oo oo
eeeh eeh
dem don go forget say we be one
stepping on the toes of each others tradition brought separation
taking what is more than you give to the people give thirst for revolution
to a bl**dy man civilian
mind of a soldier
man turn a militant
shooting in the south side
marginalization feeding agitation
and the boko and the army dem are fighting like a jackie chan
too many mouth don talk our leaders no still dey hear
alaye feel say e dey carry last na the reason why e run the jege
before you dey vex, for the offense
shey we don call for the conference
wey we suggest aburi was best
we dey gidikata
because you neglect
for the oil and office you dey protect
cos you carry person wey dey carry dumbel
showing it clear
you’re forgetting we are one
oooh oo oo
eeeh eeh
dem don go forget say we be one
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu c easy › lirik lagu can’t love each other anymore – c-easy
- kumpulan lirik lagu sinz137 › lirik lagu giungla di palazzi – sinz137
- kumpulan lirik lagu simdope55 › lirik lagu put me on! – simdope55
- kumpulan lirik lagu ballout › lirik lagu this house – ballout
- kumpulan lirik lagu 피기돌스 piggy dolls › lirik lagu 보통여자 (ordinary girl) – 피기돌스 (piggy dolls)
- kumpulan lirik lagu gail scott › lirik lagu don’t do it – gail scott
- kumpulan lirik lagu cosmetic › lirik lagu sostanze – cosmetic
- kumpulan lirik lagu blood red throne › lirik lagu we all bleed – blood red throne
- kumpulan lirik lagu antony trice › lirik lagu j’y crois – antony trice
- kumpulan lirik lagu giriboy 기리보이 › lirik lagu 그럴 수도 아닐 수도 (maybe, maybe not) – giriboy (기리보이)