lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu sweet love – tbonz

Loading...

tbonz again o
yea yea
i no go leave you run girl
i no go do you wayo
i no go break your heart girl
i no go do you gbos gbas (my baby o)

believe me anything i say to you
baby i say this is true
this love no b fallacy
i will pour you all my jealously
take me to your mummy

hook
sweet sweet honey
don’t be cunny
be my padi x2
and i will be your daddy
i will show you all this loving

this love dey shack me
shack me x2
i feeling crazy
crazy x2
ife re ti pami o x2
and i love the way girl way you shake it down
shake it down x2
and i love the way you girl wey you bounce around
bounce around girl
show me loving girl
ibadi yi oti mighty
lemmi spend you all my money

hook
sweet sweet honey
don’t be cunny
be my padi x2
and i will be your daddy
i will show you all this loving

verse 2
baby tell me kiko fe
you know you’re my ayanfe
baby name it ki lo fe
baby daun ma jo pe girl
ina lagos we go drive
we go drive we go pompous
if dem beef na dem go dey dry up
on a norm we go dey lockup

i’m inlove love dem talk say i be fool
cause you hold my mumu b*tton
i won’t fake my promises
all i got is love i’m gonna give to you
hook
sweet sweet honey
don’t be cunny
be my padi x2
and i will be your daddy
i will show you all this loving

lirik lagu lainnya :

YANG LAGI NGE-TRENDS...

Loading...