lirik lagu nobody fine pass you – tclassic
mix naija entertainment
wicked
serimakaburi
cl-ssical boy
olololololouh
you are feeling fly
cause i no get kpa
you dey follow sugar daddies
no dey do jati jati eh eh eh
i dey wonder why
baby do me like this o
you can do me like that o
be loyal, be humble (popo ne)
no money na trouble
oh baby no fumble (nepo)
i love you, she no do
na money dey open (gbe body eh)
i’m feeling your hustle
with everything you do
yea
at the end of the day
you know i love you
n-body fine p-ss you
n-body fine p-ss you
n-body fine p-ss you
oh baby no dey cackle
n-body fine p-ss you
n-body fine p-ss you
n-body fine p-ss you
i no want no trouble
n-body fine p-ss you
n-body fine p-ss you
n-body fine p-ss you
i no like trouble
n-body fine p-ss you
n-body fine p-ss you
baby me i know say n-body perfect o (perfect o)
see every other day, you dey play me like c-ssette o (c-ssette o)
say make i no lie, say make i no lie, you dey do me strong thing o
gat me high like pami o
shawty you too sweet, girl i go need agbo jedi o
call me when you’re ready o
shogbon mi, gbon mi
you too fine but you get bad character
any man wey enter must to get debit wahala
be loyal, be humble (popo ne)
no money na trouble
oh baby no fumble (nepo)
i love you, she no do
na money dey open (gbe body eh)
i’m feeling your hustle
with everything you do
yea
at the end of the day
you know i love you
n-body fine p-ss you
n-body fine p-ss you
n-body fine p-ss you
oh baby no dey cackle
n-body fine p-ss you
n-body fine p-ss you
n-body fine p-ss you
i no want no trouble
n-body fine p-ss you
n-body fine p-ss you
n-body fine p-ss you
i no like trouble
n-body fine p-ss you
n-body fine p-ss you
n-body fine p-ss you
chii
be loyal, be humble (popo ne)
no money na trouble
oh baby no fumble (fi le kp0)
i love you, she no do
na money dey open
i’m feeling your hustle
with everything you do
yea
at the end of the day
at the end of the day you know i love you
wicked
spyrit mix
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu meeff › lirik lagu моё аутро (my outro) – meeff
- kumpulan lirik lagu block 93 › lirik lagu top class – block ’93
- kumpulan lirik lagu romano brasil › lirik lagu por vezes – romano (brasil)
- kumpulan lirik lagu straight no chaser › lirik lagu mele kalikimaka – straight no chaser
- kumpulan lirik lagu tom meighan › lirik lagu let it ride – tom meighan
- kumpulan lirik lagu riaan smit › lirik lagu trickiest tricks – riaan smit
- kumpulan lirik lagu kurd maverick › lirik lagu hell yeah (radio edit) – kurd maverick
- kumpulan lirik lagu mylene farmer › lirik lagu my soul is slashed (single mix) – mylène farmer
- kumpulan lirik lagu the mint chicks › lirik lagu life will get better someday – the mint chicks
- kumpulan lirik lagu mig 1 › lirik lagu lax – mig (1)