lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu double xl – tee-dollar

Loading...

it’s seghabeatz pro
tee dollar of lagos
i am billi

from my head to my toes
i’ve given it to you my baby (i’ve given it to you my baby)
jor no use me jo (no use me jo)
baby jor no use me jo (no use me jo)

give me the sauce, no tomato
if i sing for you my baby, jòwó sho ma jo (if i sing for you my baby)
baby jòwó sho ma ah*ah (baby jòwó sho ma ah*ah, leko)

òrì mì
èjìkà (èjìkà)
orúnkún (orúnkún)
esè (esè)
many girls dem dey, but ìwo lo le gbe mi débè (gbe mi débè)

òrì mì
èjìkà
orúnkún (orúnkún)
esè (esè)
shey you know the thing wey you carry na double xl (na double xl)

òrì mì
èjìkà
orúnkún (orúnkún)
esè (esè)
many girls dem dey, but ìwo lo le gbe mi débè (gbe mi débè)
òrì mì (oh)
èjìkà (ah)
orúnkún
esè (oh*oh*oh)
shey you know the thing wey you carry na double xl

girl the way you dey touch my body
dey make me want to commit
b’oti e bámi dele, at least you go give me tospin

i fit to spend you my last card
share me your number
i swear i no go cast am (i swear i no go cast am)
we dey forever
yo’di to centre
spray you my raba

say oh my god
you got me wanting more
i no fit to explain how e dey do me for my body (i no fit to explain how e dey do me for my body)

nothing fit to sup
omode yii gbe mi débè tan
something must k!ll a man (k!ll a man)
i no go mind if na your body (mind if na your body)
òrì mì
èjìkà
orúnkún
esè
many girls dem dey, but ìwo lo le gbe mi débè

òrì mì
èjìkà
orúnkún (orúnkún)
esè (esè)
shey you know the thing wey you carry na double xl (shey you know the thing wey you carry na double xl)

òrì mì
èjìkà (èjìkà)
orúnkún (orúnkún)
esè (esè)
many girls dem dey, but ìwo lo le gbe mi débè (gbe mi débè)

òrì mì
èjìkà
orúnkún (orúnkún)
esè (esè)
shey you know the thing wey you carry na double xl

na double xl (na double xl)
man fit to show you love, even in excess (even in excess)
má ma wò mí mo, ko joko gbé’sè (ko joko gbé’sè)
and i sing this for you

lirik lagu lainnya :

YANG LAGI NGE-TRENDS...

Loading...