lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu only god – tee pfresh

Loading...

verse

looking at my life right now
na only god
money running through my mind
as i dey bomb gan
many days for the street
say me no dey sleep gan
i got so many things upon
my mind wey i won solve
as the beat dey go pa pa
i dey feel soft
tee pfresh no fear
soon e go be your turn

hook

and i pray to god
as i dey feel high eh
make him just dey hear my voice
make him show me the way

and i pray to god
as i dey feel high eh
make him just dey hear my voice
make him show me the way
chorus

cos na only god be god o
be god
na only god be god o
for my god
dem say they want make i fall
but i conquer
mhen na only god

say na only god be god o
be god
na only god be god o
for my god
dem say they want make i fall
but i conquer
mhen na only god

verse

tell me where them dey
(where dem dey)
all the bad belle people
where them dey
(where dem dey)
bad energy stay far away
dem no fit see me fall gan
dem no fit see me fade
(see me fade)
hey hey listen
pay attention now
hear me
i’m not being rational
i’m just fighting for myself
to survive in this life
leave this life and be happy
no stress my life
hook

and i pray to god
as i dey feel high eh
make him just dey hear my voice
make him show me the way

and i pray to god
as i dey feel high eh
make him just dey hear my voice
make him show me the way

chorus

cos na only god be god o
be god
na only god be god o
for my god
dem say they want make i fall
but i conquer
mhen na only god

say na only god be god o
be god
na only god be god o
for my god
dem say they want make i fall
but i conquer
mhen na only god
outro

only god
only god
only god
only god
eh eh
to get the doe doe
only god
only god
only god
only god
to buy the moto
only god
only god
only god
only god
to build the mansion
only god
only god
only god
only god
omo na to
give god attention

lirik lagu lainnya :

YANG LAGI NGE-TRENDS...

Loading...