lirik lagu no pressure – teefreeze
verse 1
oh no pressure for me ooh
steady on my grace light
till i see visions
i pray for grace
like seasons wey i no see oooh
all season
am on my knees oooh
for good deeds to to come by me ooh
uplift me jah only
i no fity posé so i humble myself
no go vex
i no come ge person wey go fight
so i humble myself
i no too get so i humble myself
maloku
malojo paipai
so omo make you humble yourself
ahahah
no pressure
no pressure
no pressure
no pressure from me
no pressure
no pressure
no pressure
ahahha
no pressure
verse 2
i don’t feel no pressure
i don’t need depression
i don’t want the tension
them wan run me speed
am like fck the pressure
i don’t call on my dealer
no
i don’t text back madina
no more
i just seat in my villa
oh
tell the maid to serve me some dinner
oh
ahhaha inna platter plate
plat it for me with some fanta pls
they know that me am ah farmer
na me dem dey underrate
inna platter plate plat it for me
with some fanta pls
they know that me am ah farmer eh
need no karma
no ahahah
choros
ahahah
no pressure
no pressure
no pressure
no pressure from me
no pressure
no pressure
no pressure
ahahha
no pressure
bridge
better come correct
better come correct
cause you fit collect
better come correct
better come correct
cause you fit collect
better come correct
better come correct
cause you fit collect
ahhhahaha
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu lil dex aye › lirik lagu diamantes en mi muñeca – lil dex aye
- kumpulan lirik lagu jay milli › lirik lagu how it feels – jay milli
- kumpulan lirik lagu ian hunter the rant band › lirik lagu sea diver – ian hunter & the rant band
- kumpulan lirik lagu kayden › lirik lagu not my type – kayden
- kumpulan lirik lagu of rust bone › lirik lagu love – of rust & bone
- kumpulan lirik lagu citizens › lirik lagu altogether good (phone demos) – citizens
- kumpulan lirik lagu mtck › lirik lagu ya no quiero verte más – mtck
- kumpulan lirik lagu kistehen › lirik lagu ezt is elviszem magammal – kistehén
- kumpulan lirik lagu judith cloud › lirik lagu siren song – judith cloud
- kumpulan lirik lagu padresitos › lirik lagu na ponta dos pés – padresitos