lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu open & close – teejayboy

Loading...

[intro]
jay pizzle production

onwelu ukwu (onwelu ukwu)
odolu ado (odolu ado)
she like to dey waka (like to dey waka)
baby no want go heaven (no want go heaven)

oya open, close
open, close
open and close
open and close
open, close
open, close
open and close (kalai)

[verse 1]
this song is for young girls
those girls that wanna be useful (wanna be useful)
wanna tell you about my classmate
her nickname was ishaka (ishaka)
ishaka no dey hear word (hm)
she doesn’t come school (she no dey comе school)
baby like to dey mingle (likе to dey mingle)
she like to dey waka (like to dey waka)
she like ogologo (like to jigi)
ishaka come carry bele
her life come dey useless (aw)
young girls hope sey una dey listen (aha)
[chorus]
onwelu ukwu (onwelu ukwu)
odolu ado (odolu ado)
open, close, open, close
shake for daddy baby whine for daddy
open and close, open and close
wine for daddy baby shake for daddy
open, close, open, close
shake for daddy baby whine for daddy

[verse 2]
i want to play football
play tennis, oya open the gate (open the gate)
me i no go tell mummy
ishaka you go k!ll person (you go k!ll person)
she go wound person (she go wound person)
she go eaty person (she go eaty person)
i need fire brigade, my waist is on fire (fire fire)
she like strong men with six pack
broke ass dem men waka (waka)
two minutes men waka (waka)
agbo dem men nahin (nahin)

[chorus]
onwelu ukwu (onwelu ukwu)
odolu ado (odolu ado)
open, close, open, close
shake for daddy baby whine for daddy
open and close, open and close
wine for daddy baby shake for daddy
open, close, open, close
shake for daddy baby whine for daddy
[verse 3]
baby girl i’m bored at home (i’m bored at home)
lockdown no be lock gate ah
my house no far from you (ishaka)
ten minutes walk you’re here (hm)
one hour time we are done (ishaka)
come make we dey cultivate hmm
i go do you well (i go do you well)
i go bite you well (i go bite you well)
i go pinch you well (i go pinch you well)
please no tell your mummy (hm*hm)
no tell daddy (nahin)
tell them sey you dey go church (aha)

[chorus]
onwelu ukwu (onwelu ukwu)
odolu ado (odolu ado)
open, close, open, close
shake for daddy baby whine for daddy
open and close, open and close
wine for daddy baby shake for daddy
open, close, open, close
shake for daddy baby whine for daddy

[outro]
kalai
ishaka life now dey painful
her real name now na job (begging)
she dey for facebook begging (she’s begging)
she dey for twitter begging (begging)
young girls hope sey una dey listen (take note)
kalai
okwanu teejayboy nwa afor

nwanna enwelo ife n’emenu
na so we dey do am

lirik lagu lainnya :

YANG LAGI NGE-TRENDS...

Loading...