lirik lagu armageddon – tekno
this beat ain’t normal
she dey do something, wey dey make me want something
she dey do something gan, wey dey make me want something
omoge tele mi kalo
omoge tele mi kalo
your body do armageddon
your body do armageddon
folake dey gidigan (gidigan)
she dey gidigan (she dey gidigan)
lagos to london (london)
hold on hold on hold on
if i want a car, i go buy (hold on)
i like a house, i go buy (hold on)
and if i want to go to dubai (hold on)
my baby take this and kpai kpai (hold on)
she dey k!lli mi, i dey die
if i want to touch, she dey shy
say, what i gotta do?
tell me what i gonna do
n0body be zombie o
n0body be zombie
n0body be monkey o
n0body be monkey
you can’t play me and j*pa o
you can’t play me and j*pa
say you dey look for yawa wey long from lekki to osapa
omoge tele mi kalo
she dey do something, wey dey make me want something (oloun)
she dey do something gan, wey dey make me want something
omoge tele mi kalo
omoge tele mi kalo
your body do armageddon
your body do armageddon
folake dey gidigan (gidigan)
she dey gidigan (she dey gidigan)
lagos to london (london)
give dem give dem give dem give dem
give dem give dem give dem give dem
feel am feel am feel am feel am
feel am feel am
waje ma ko
a lope sho ego (waje ego)
oshey ronaldo
wan debe koko
n0body be zombie o
n0body be zombie
n0body be monkey o
n0body be monkey
you can’t play me and j*pa o
you can’t play me and j*pa
say you dey look for yawa wey long from lekki to osapa
omoge te le mi kalo
eh chocolate o baby manya for me (oh baby)
and i like it o when you whine your body (oh baby)
minimie wanana baby lower your waist (oh baby)
i dey feel it o when you lower your body (oh baby)
this beat ain’t normal
mix monster
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu wasted bullet › lirik lagu the orator – wasted bullet
- kumpulan lirik lagu natos y waor feat recycledj › lirik lagu speed – natos y waor feat. recycledj
- kumpulan lirik lagu hit crew masters › lirik lagu i just can’t help believin’ – hit crew masters
- kumpulan lirik lagu isaac gracie › lirik lagu all in my mind live – isaac gracie
- kumpulan lirik lagu justin stone › lirik lagu gone – justin stone
- kumpulan lirik lagu bedoes kubi producent › lirik lagu biały i młody – bedoes & kubi producent
- kumpulan lirik lagu papii j feat selebobo mr p › lirik lagu 4get your level – papii j feat. selebobo & mr. p
- kumpulan lirik lagu luca mundaca › lirik lagu nao se apavore – luca mundaca
- kumpulan lirik lagu smap › lirik lagu ずっと忘れない(アルバム・バージョン) – smap
- kumpulan lirik lagu howard shore metric › lirik lagu call me home – howard shore & metric