
permit - tekno lyrics
oh baby give me permit ohh
to this your love oh i commit oh
i need some healing because im going insane
but when i see your face im smiling again
this our encounter no go be in vain
shey you go give me one chance make i try love again
oh baby give me permit ohh
to this your love oh i commit oh
if it no be you, im better off alone
if you give me permit oh
to this your love i submit oh
if it no be you, im better off alone
better off alone
i go spoil you with my money
everybody need a maintеnance
i go punch anyone for you
may n0body go try my baby oh
sey makе n0body go try my baby oh
omalicha you be my spec oh
e no get anybody wey do me like that oh
the complications we go digress
girl specification, dey buss my head oh (ebenebe)
girl you sweet like nko (nkwobi)
i want you in the early morning
make we run the world my beyoncé as long as you permit me
oh baby give me permit ohh
to this your love oh i commit oh
if it no be you, im better off alone
if you give me permit oh
to this your love i submit oh
if it no be you, im better off alone
better off alone
i go spoil you with my money
everybody need a maintenance
i go punch anyone for you
may n0body go try my baby oh
sey may n0body go try my baby oh
oh baby give me permit ohh
to this your love oh i commit oh
if it no be you, im better off alone
if you give me permit oh
to this your love i submit oh
if it no be you, im better off alone
better off alone
Random Song Lyrics :
- morning of my life - esther and avi ofarim lyrics
- my dawgs - cuz lightyear lyrics
- la plage - murkage lyrics
- tremor - kingswood lyrics
- stalkerbraut - das w lyrics
- calling my phone - tto lyrics
- brain n me - p. rico lyrics
- 0 to 100 - dwnside lyrics
- last friday - mir fontane lyrics
- je klev på nå grönt som kväka - christer halvarsson lyrics