lirik lagu permit – tekno
oh baby give me permit ohh
to this your love oh i commit oh
i need some healing because im going insane
but when i see your face im smiling again
this our encounter no go be in vain
shey you go give me one chance make i try love again
oh baby give me permit ohh
to this your love oh i commit oh
if it no be you, im better off alone
if you give me permit oh
to this your love i submit oh
if it no be you, im better off alone
better off alone
i go spoil you with my money
everybody need a maintеnance
i go punch anyone for you
may n0body go try my baby oh
sey makе n0body go try my baby oh
omalicha you be my spec oh
e no get anybody wey do me like that oh
the complications we go digress
girl specification, dey buss my head oh (ebenebe)
girl you sweet like nko (nkwobi)
i want you in the early morning
make we run the world my beyoncé as long as you permit me
oh baby give me permit ohh
to this your love oh i commit oh
if it no be you, im better off alone
if you give me permit oh
to this your love i submit oh
if it no be you, im better off alone
better off alone
i go spoil you with my money
everybody need a maintenance
i go punch anyone for you
may n0body go try my baby oh
sey may n0body go try my baby oh
oh baby give me permit ohh
to this your love oh i commit oh
if it no be you, im better off alone
if you give me permit oh
to this your love i submit oh
if it no be you, im better off alone
better off alone
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu cherry cherie › lirik lagu la tigresse du bengale – cherry chérie
- kumpulan lirik lagu ura de jesus › lirik lagu una razón – ura de jesus
- kumpulan lirik lagu ndgo › lirik lagu don’t shoot me – ndgo
- kumpulan lirik lagu fuse › lirik lagu kilhão fonético – fuse
- kumpulan lirik lagu cubie › lirik lagu always been – cubie
- kumpulan lirik lagu jayy starr › lirik lagu all about it – jayy starr
- kumpulan lirik lagu scissor sisters › lirik lagu let’s have a kiki – peter rauhofer’s nyc bitch mix – scissor sisters
- kumpulan lirik lagu kenny rogers › lirik lagu i don’t need you – 2006 digital remaster – kenny rogers
- kumpulan lirik lagu julien dore › lirik lagu paris-seychelles – guillaumef griefjoy remix – julien doré
- kumpulan lirik lagu aristophanes 貍貓 › lirik lagu 桃 (the peach blossom) – aristophanes 貍貓