lirik lagu play – tekno
yeah
na play play
na play play
na play play
we take reach where we dey
na play play
na play play
na play play
we take reach where we dey
but i remember those nights
i had to go down on my knees and say
holy father father come see man thru
father come today
many shortcuts to success wey we fit pass through
but we waka all the way
holy father father come see man thru
father come today
many shortcuts to success wey we fit pass through
but we waka all the way
back then hope
was the beginning of ako n’ uche
wey make everyday now na holiday
momma tell me say if you go all the way
them go holla why ye
i no dey let emotions dey enter matter
wetin go turn to wine you wan turn to water
untouchable still on the matter, i say
na play play
na play play
na play play
we take reach where we dey
na play play
na play play
na play play
we take reach where we dey
but i remember those nights
i had to go down on my knees and say
holy father father come see man thru
father come today
many shortcuts to success wey we fit pass through
but we waka all the way
holy father father come see man thru
father come today
many shortcuts to success wey we fit pass through
but we waka all the way
when the president e dey play (dey play)
senator e go play (dey play)
governor you go play (dey play)
chief judge you go play (dey play)
we the mass we dey play (dey play)
you wey relax you dey play
well what i can tell you is that
na play play
na play play
na play play we take reach where we day
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu echo xo › lirik lagu monclers & balmains – echo xo
- kumpulan lirik lagu dailey vincent › lirik lagu gimme all the love you got – dailey & vincent
- kumpulan lirik lagu habeat › lirik lagu put my blood – habeat
- kumpulan lirik lagu cheeseburger eddie › lirik lagu nba rap up nov 30 – cheeseburger eddie
- kumpulan lirik lagu unotheactivist › lirik lagu Homebody – UnoTheActivist
- kumpulan lirik lagu penny bee › lirik lagu penny bee – penny bee
- kumpulan lirik lagu the apx › lirik lagu lobby – the apx
- kumpulan lirik lagu nobless bastard › lirik lagu anal soral – nobless bastard
- kumpulan lirik lagu kyle exum › lirik lagu christmas mom rap – kyle exum
- kumpulan lirik lagu 3 stripe god › lirik lagu dying in the rain w/ aang – 3 stripe god