lirik lagu twice shy – tekno
situation coulda hold me down
but delay is not denied
until then i have fun with the specimen
you been missing out on me out of detriment
see the confidence, cause once bitten twice shy
no worry yourself how i dey hold my side
bobo cody cody
bubba maintain, cici maintain
when everything goes somehow
i just calm down and use my membrane
kamaru maintain
theresa maintain
you know sey you have to tough up
and no matter how it goes just never have no doubts
just let your mind dey
cool with ibo bo with ibo bo bo bo
just let your mind dey
after you work and pray
after you work and pray
just let your mind dey
put your mind at ease
no dey too stress
just let your mind dey
food e no dey my brother water no dey
just let your mind dey
just let your mind dey
the ones wey go tell you make you no collect
to tell the client bring am we do am for less
dey for room person go mess
the next thing you go see na who no fine wey dey wan suspect
i dey my comfort zone with the confidence
the only reggae man wey no get no dreads
i tell you all the bad wey i don witness
it go surprise you na from ones wey i call my friends
but i maintain, i still dey maintain
when everything goes somehow
i just calm down and use my membrane
kamaru maintain
theresa maintain
you know sey you have to tough up
and no matter how it goes just never dey have no doubts
just let your mind dey
cool with ibo bo with ibo bo bo bo
just let your mind dey
after you work and pray
after you work and pray
just let your mind dey
put your mind at ease
no dey too stress
just let your mind dey
food e no dey my brother water no dey
just let your mind dey
the ones wey go tell you make you no collect
to tell the client bring am we do am
just let your mind dey
just let your mind dey
just let your mind dey
just let your mind dey
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu puv luv › lirik lagu хотел (i wanted) – puv luv
- kumpulan lirik lagu petrov srb › lirik lagu 420 – petrov (srb)
- kumpulan lirik lagu lil b73x › lirik lagu cink cili link – lil b73x
- kumpulan lirik lagu intuit sky › lirik lagu onion eater – intuit sky
- kumpulan lirik lagu surf curse › lirik lagu arrow – surf curse
- kumpulan lirik lagu karma fra › lirik lagu tonnerre – karma (fra)
- kumpulan lirik lagu akira rae › lirik lagu turbulence – akira ræ
- kumpulan lirik lagu vibesscity › lirik lagu +1 – vibesscity
- kumpulan lirik lagu kanye west › lirik lagu look what nerds do (freestyle) – kanye west
- kumpulan lirik lagu lil mrki bronramone dika › lirik lagu tunel vizija – lil mrki, bronramone, dika