lirik lagu problem – tenorship
em blazy blazy!!!
yeah i belong to this gang gang sh*t
i belong to this bang bang sh*t
ain’t dump no more
i never want to live like this but
if i have no guts then i have no glory
some people no wan see you succeed na why dem dey talk cho cho cho!!!
some men no wan hear say you don blow na why dem dey talk
cho cho cho
but me i don hustle no be small and me i don struggle no be small
as i no get anything to give this time i go give them problem!!!!
i go give them problem
i go give them problem
this time i go give dem problem
yeah yeah yeah
(rap)
port harcourt make sense i no wan stay for jand
na small ant wey i hear k!ll elephant
and this talk talk issues don dey turn my brain
but checkout no be wetin god don bargain
this life too sweet bros eh dey purge
belle and if you see small thing tell god pele
cause many people don hustle
many people don pick
but still no be every body wey dey grow big
this time last year i dey beg money but
now see i be like bank i dey loan money
and if you see me bros no dey gum body because
you no know the main source how i get money ayaba
some people no wan see you succeed na why dem dey talk cho cho cho!!!
some men no wan hear say you don blow na why dem dey talk
cho cho cho
but me i don hustle no be small and me i don struggle no be small
as i no get anything to give this time i go give them problem!!!!
i go give them problem
i go give them problem
this time i go give dem problem
yeah yeah yeah
they don’t know my story
they don’t know my pain
them neva know me
them neva know my hustle
them neva know my struggle
they don’t know me yeah
black man taking over
black man taking over all here
this bad man taking over
bad man taking over all here
i belong to this gang gang sh*t
i belong to this bang bang sh*t
ain’t dump no more
i never want to live like this but
if i have no guts then i have no glory
em blazy blazy
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu big mio › lirik lagu diss in da house – big mio
- kumpulan lirik lagu hood rich luka › lirik lagu fuego – hood rich luka
- kumpulan lirik lagu big mio › lirik lagu там где нас нет (where we are not) – big mio
- kumpulan lirik lagu dollar prync rico › lirik lagu vare$o – dollar prync & rico
- kumpulan lirik lagu dans ita › lirik lagu mostri – dans (ita)
- kumpulan lirik lagu gncrk › lirik lagu fobie – gncrk
- kumpulan lirik lagu potential › lirik lagu if you ain’t tryna – potential
- kumpulan lirik lagu sergio umbria › lirik lagu i want to describe you as you are – sergio umbria
- kumpulan lirik lagu tony boy › lirik lagu lean & blunt – tony boy
- kumpulan lirik lagu unslot › lirik lagu watch me – unslot