lirik lagu gbosa – terry g
gbosa lyrics
terry g
gbosa
all the bad belle people
gbosa
oya wuru wuru people
gbosa
awon to fe gba irawo mi lowo mi
gbosa
free i dey oh
gbosa
***
gbosa
*****
gbosa
****
na who won pour sand sand
for my garri
chai to ba lo teri si teri si
ginger your swagger
oma pa e lori
sey na me wey dey sing song
dey sing song
and everybody go dey craze
for my own song
demma call me the king kong
omo omo make i ***
sun mi sun mi
bad belle dey want to sun mi
sun mi
ah dey want to k!ll me k!ll me
but dem no fit to stop me stop me
see omo everybody red come
they want to dey ginjah
everybody want to dey ginjah the swagger
but as we dey omo dem dey
halla for me right now
*****
terry g i go k!ll you
because sey omo you dey hooku
i go chop you like fufu
cos i gat my hooku
free me now
gbosa
all the bad belle people
gbosa
oya wuru wuru people
gbosa
awon to fe gba irawo mi lowo mi
gbosa
free i dey oh
gbosa
oya efa rodo
gbosa
*****
gbosa
******
**** from the backyard
see
see
see as you dey roll men
*** people won talk am for your flow men
see ****
watch me wathc me
am on your television *****
you want to be like me
shine like me
you want to carry my girl
my black and gold
you want to try to dey steal my show
**** i say watch me
watch me
omo see *** for my silence
all the bad belle people
gbosa
oya wuru wuru people
gbosa
awon to fe gba irawo mi lowo mi
gbosa
free i dey oh
gbosa
****
gbosa
*****
gbosa
****
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu thoughts detecting machines › lirik lagu fugitives – thoughts detecting machines
- kumpulan lirik lagu katey brooks › lirik lagu golden gun – katey brooks
- kumpulan lirik lagu christxphvr › lirik lagu i’m never telling anyone anything literally ever – christxphvr
- kumpulan lirik lagu killerktherapper › lirik lagu marte dam tak – killerktherapper
- kumpulan lirik lagu godfather don › lirik lagu ain’t none left – godfather don
- kumpulan lirik lagu чистая муть chistaya myt › lirik lagu улыбка (smiiiileeeee;))) – чистая муть (chistaya myt’)
- kumpulan lirik lagu essenger › lirik lagu empire of steel [nightcore mix] – essenger
- kumpulan lirik lagu cornflex › lirik lagu bus stop story – cornflex
- kumpulan lirik lagu 鈴木亜美 ami suzuki › lirik lagu climb up to the top – 鈴木亜美 (ami suzuki)
- kumpulan lirik lagu teflon › lirik lagu what gangsters do – teflon