lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu hallelujah – terry g

Loading...

hallelujah lyrics
everybody shout hallelu
hallelujah
maga don pay
hallelujah
everybody shout hallelu
hallelujah
mugu don pay
hallelujah
see i dey feel like sey me i don maya eh
chai chai
and i dey feel like sey me ii don kolo eh
chai
i dey feel like sey me i get money eh
chai see
and i dey feel like feel like me i too much eh
tell me now na who be the mugu mugu
oya na who be the maga maga
wey talk sey as i dey hustle reach
me i no go hammеr hammer
ema lo ro
ema lo ro
ko sanwo o
ah enemiеs make una clear for road
everybody shout hallelu
hallelujah
maga don pay
hallelujah
everybody shout hallelu
hallelujah
mugu don pay
hallelujah
free me
i get dollar in my pocket
dollar in my pocket
naira in my pocket
naira in my pocket
pounds in my pocket
ah won sanwo
sanwo
sanwo
sanwo
i get dollar in my pocket
dollar in my pocket
naira in my pocket
naira in my pocket
pounds in my pocket
ah won sanwo
sanwo
sanwo
sanwo
e sha ri
no be small thing
me am sipping some hennesy
mixed up with adovokadi
everybody for here dem
dey scatter body eh
eyin omoge e sodi oh
je ka jaye oh
mo l’owo lowo
mo lo ola lowo
oya se bo se wun e
everybody shout hallelu
hallelujah
maga don pay
hallelujah
everybody shout hallelu
hallelujah
mugu don pay
hallelujah
ah see
e yogo yogo maga
yogo yogo mugu
yogo yogo maga
yogo yogo mugu
yogo yogo mego
yogo yogo mugu
oya sanwo o
sanwo o
sanwo o
sanwo o
sanwo o
sanwo o
sanwo o
sanwo o
e don tey
ha oh wey
oh wey
oh wey
chai oh wey
oh wey
hennesy tingolo champagne
mowet
hennesy
mary jane
champagne
terry g
omo me i don hammer eh
everybody shout hallelu
hallelujah
maga don pay
hallelujah
everybody start to jolly
hallelujah
start to jolly eh scatter body eh
hallelujah
owo oh
owo oh
hallelujah
owo oh mugu
hallelujah
shout hallelujah
hallelujah
ha ha owo oh
hallelujah

lirik lagu lainnya :

YANG LAGI NGE-TRENDS...

Loading...