lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu intro (free me) – terry g

Loading...

see na who be the bad belle dem
wey no want terry g to make am
make una tell am sey god dey
terry g want to stay
na who talk sey i no go make am
na who talk sey me i dey fake am
chai no think am oh
no think am
god don change plan
cos i remember does days
wey i dey waka kurukere
who go help me eh
i remember does days
wey i must hustle every night and day
just to survive eh
i remember those days
wey if you get money for pocket
if you chop one meal
you go thank god eh
you go thank god eh
you go thank god eh
mo shope tipe
hey sey me i come stay
as i dey my game
i love my fans and my day dey chai
without una i no know where me i for dey
bad belle make una free me eh
make una free me eh
make i do as i won do
make una free me eh
because na my time to reign
sey na my time to shine
everybody say from grass to grace
oya lets go
from grass to grace
free me now
see na who talk sey you no go make am
sey you no go make am
sey you no go make am
abi na who talk sey you dey fake am
sey you dey fake am
sey you dey fake am
na who talk sey naija no go make am
naija no go make am
naija no go make am
make dem no think am oh eh oh eh
make dem no think am oh
free me now

lirik lagu lainnya :

YANG LAGI NGE-TRENDS...

Loading...