lirik lagu run mad pt 2 – terry g
intro
hale..wa sare.. sare..
kia oya mako bata
werewere kiamosa
werewere kiamosa
ooooo ooooo oooo
jay pizzle production
chorus
you say you won run run run
run run run pass terry g
you go be paper
awon ota mi wa wa wa
won lo fe da bi super terry g
them must be paper
lebe lebe lebe elehh elehh
lebe lebe lebe lolo ehh ehh
lebe lebe lebe ehh ehh
(oya where the paper ehh)
lebe lebe lebe eleh elehh
lebe lebe lebe lolo ehh ehh
lebe lebe lebe ehh ehh
(oya where the paper ehh)
verse 1
as i see say the bacca na international hey huu huu
see ebelebe wey dey make me dey ginger oooo oo
i no wan hear them say
i no wan hear say them tell you say
oya the girl no wine again
see ebelebe she dey dance again oo
when we sipping their ***
rosay mu inu mi dun
koni tan loruko jesu
oya every body say amen heyy
oya bi won lere won mo pe moni were
sugbon t’oba fe bami sere
omo you go follow follow pee
chorus
you say you won run run run
run run run pass terry g
you go be paper
awon ota mi wa wa wa
won lo fe da bi super terry g
them must be paper
lebe lebe lebe elehh elehh
lebe lebe lebe lolo ehh ehh
lebe lebe lebe ehh ehh
(oya where the paper ehh)
lebe lebe lebe eleh elehh
lebe lebe lebe lolo ehh ehh
lebe lebe lebe ehh ehh
(oya where the paper ehh)
verse 2
oya no time for shoe shiner ooo
no time for you local oo
awa international
omo t’oba lo n binu binu iyen kan ee
oya se won ya were ni
abi se won ni were ni
won bi won da kole dabi temi
make you no go pick paper for your adugbo
to ba wun won ko wa fe gbre gedege
to ba wun won ko wa fe gbre gedige
oya ina olorun ajo won ooo
o leshan leshan o leshan leshan
ta lo leshan leshan o ma leshan leshan hey
wa ma sha paper ooo wa sorry heyy
i sorry heyy o lolo hey
you say she won skipolo you won skipolo hey
you jangbana jangbana
oskego hey oo noh noh noh noh
naso ee go be heyyyyy
advertis*m*nts
report this ad
chorus
you say you won run run run
run run run pass terry g
you go be paper
awon ota mi wa wa wa
won lo fe da bi super terry g
them must be paper
lebe lebe lebe elehh elehh
lebe lebe lebe lolo ehh ehh
lebe lebe lebe ehh ehh
(oya where the paper ehh)
lebe lebe lebe eleh elehh
lebe lebe lebe lolo ehh ehh
lebe lebe lebe ehh ehh
(oya where the paper ehh)
outro
wa ko bata wa ko bata
se bo lo o ni were
se bo lo o ni were
oya wa ko bata oya wa ko bata
se bo lo ni were make way
o le run run run
you can only run run run dan dan
oya sare sare
oya ko bata ko ese ka nle ka nle make way
ma sun lori panpe
intellectual terry g say so
(freestyle)
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu curtismith › lirik lagu saucin’ – curtismith
- kumpulan lirik lagu bo kaspers orkester › lirik lagu stunder som den här – radio version – bo kaspers orkester
- kumpulan lirik lagu vitamin string quartet › lirik lagu lovesong – vitamin string quartet
- kumpulan lirik lagu alex smoke › lirik lagu dire need – alex smoke
- kumpulan lirik lagu voo voo › lirik lagu do stopki – voo voo
- kumpulan lirik lagu outros ocos › lirik lagu quando tudo acalma – outros ocos
- kumpulan lirik lagu tony moon › lirik lagu these days – tony moon
- kumpulan lirik lagu joedy d › lirik lagu the crown – joedy d
- kumpulan lirik lagu луперкаль luperkal › lirik lagu зимовье (zimovye) – луперкаль (luperkal)
- kumpulan lirik lagu suave the performer › lirik lagu snapchat bfs – suave the performer