lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu wine dey go – terry g

Loading...

wine dey go lyrics
the way you dey wine am go down
you dey make me loose control
tile make you take am slow
cos omo you dey k!ll me so
omoge wine dey go
wine dey go
i say wine dey go
wine dey go
omoge whine dey go
whine dey go
omo you dey k!ll me so
cahi sisi rora
mama fimi para
mo like bo se mura
mo dele ba e jo tara tara
ah tile je ka wapa
jen gbe lo sinu iyara
olomi mase yanga
ibadi re gbemi ro
i say tile make you no hesitate
lets go lemme take you for a date
me and you make we regulate
wetin i mean sey i won penetrate
oya oh
omoge
oya oh
ah jen fowo ti nkan
kiwo fi owo ti nkan oh
the way you dey wine am go down
you dey make me loose control
tile make you take am slow
cos omo you dey k!ll me so
omoge wine dey go
wine dey go
i say wine dey go
wine dey go
omoge whine dey go
whine dey go
omo you dey k!ll me so
oya time dey go
make you shake like tolo oh
chai you dey whine up your bozo bozo
omoge je ka dogo dogo dogo dogo
you dey make me kolo
that’s why i dey dungolo dungolo
chai chai
make una hold me eh
hold me eh
because i don kolo
terry g you don kolo
you make me won to mara mara
your match na one in a meka meka
wanye burumaya you dey make me
want to dey mara mara e
*** whine eh
chai oritse whine eh
whine eh
oya tile tile whine eh
enter your swagger dey whine eh
oh eh free me now

lirik lagu lainnya :

YANG LAGI NGE-TRENDS...

Loading...