lirik lagu ejeagbo – terry tha rap man
intro: spazm!
awon eyan spazm… we gat dem
ok, dun know
ki loun so (3x)
oya na…
ki lon poppin?
ngbo ki lon so
oya na ejeagbo
question of the day
hit me!…
say we no dey move (we dey move)
shey we no dey move? (we dey move) hit me!
terry (refrain): terry comot, terry comot summer jam. (3x )
kpesh!
terry comot, terry comot summer jam. (3x)
verse 1:
compet-tion is ghost, i no dey see anybody
tec under my belt, yo word up g?
untouchable small boy, big god see
better get on your knees if you want to succeed
me i no dey compete
i gave birth to most of these rappers in the industry
same industry, wey de try finish me
no unity, abeg squash beef with kilishi
chorus 3x
refrain
verse 2:
your writtens couldn’t mess with my off heads
god flows wey de burst head
una dey fight over drinks, i dey empower nations
i’m the real copy, no duplication
i have no limitations, african god i’m free, no mason
too many homicides, too many suicides, genocides. the internet keep telling lies
chorus
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu lublue › lirik lagu аллеи (alleys) – lublue
- kumpulan lirik lagu dougie f › lirik lagu mixing – dougie f
- kumpulan lirik lagu andisbpm › lirik lagu lessons – andisbpm
- kumpulan lirik lagu charles dabeast › lirik lagu summer time – charles dabeast
- kumpulan lirik lagu shai linne › lirik lagu as the hour draws near – shai linne
- kumpulan lirik lagu rgwf › lirik lagu black man – rgwf
- kumpulan lirik lagu robin banks › lirik lagu baba freestyle – robin banks
- kumpulan lirik lagu dan lee › lirik lagu deserty watery shit – dan lee
- kumpulan lirik lagu fat trel manemane 4cgg › lirik lagu cappin’ hard – fat trel & manemane 4cgg
- kumpulan lirik lagu dejected deity › lirik lagu sh0pping carts – dejected deity