lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu dem don dey move – tha suspect (nigeria)

Loading...

[intro]
yes, my name na suspect a.k.a person pikin
tiro no be makeup!
suspect on da premises
illbliss on da premises (ibo boy)
capital on da premises

[hook: illbliss]
dem don dey move (look at dem, look at dem)
e be like sey dem don dey move (zombie!)
dem don dey move (look at dem, look at dem)
e be like sey dem don dey move
and if you’re feeling this beat, well lemme hear you say eh oh ooh ow
if you’re feeling this beat, well lemme hear you say eh oh ooh ow

[verse 1: tha suspect]
as i enter my area
i see boys dem dey para
omo na wetin be the matter
inner lights, hey, gimme your particular
oya open your boot, make i see all the eru wey you carry with you
na who dey laugh with you, if you talk, anyhow, i go deal with you

[refrain 1: tha suspect]
the song e no make sense at all o, ekelebe free me o
the song e no make sense at all o, but e dey high me o
ekelebe comot for road, make i show you how we dey do am for ikeja (trouble)
omo mo lenu nibe
se kin gbe e lo’ si orishe kin lo’ taan naa sibe (hey!)
why you dey look me like that?
mugu na maga so make we leave am like that
i like as you dey move your back side like that
oya shake, move am, leave am like that
hey!
[hook: illbliss]
dem don dey move (look at dem, look at dem)
e be like sey dem don dey move (zombie!)
dem don dey move (look at dem, look at dem)
e be like sey dem don dey move (maga!)
dem don dey move (look at dem, look at dem)
e be like sey dem don dey move (mugu)
dem don dey move (look at dem, look at dem)
e be like sey dem don dey move

[verse 2: tha suspect]
if you dey feel our energy
suspect, illbliss on the premises
enemies go dey talk anyhow
dem go beef dey go till dem go get paralysis
omo olope, shadow for me
make i see how many people wey dey strong body
hmmm (ahh)
anywhere wey you dey
if you dey hear my voice make you dey move body

[refrain 2: tha suspect]
the song e no make sense at all o, ekelebe free me o
the song e no make sense at all o, but e dey high me o
if you dey gbadun my story, enter for corner and drag your kpoli
oghene yiwi omukemu, no be sey na mouth na me dey run the show
gerrout! leave am!
why you dey look me like that?
mugu na maga so make we leave am like that
i like as you dey move your back side like that
oya shake, move am, leave am like that
hey!
[hook: illbliss & tha suspect]
dem don dey move (look at dem, look at dem)
e be like sey dem don dey move (zombie!)
dem don dey move (look at dem, look at dem)
e be like sey dem don dey move (maga!)
dem don dey move (look at dem, look at dem)
e be like sey dem don dey move (mugu)
dem don dey move
e be like sey dem don dey move
and if you’re feeling this beat, well lemme hear you say eh oh ooh ow
if you’re feeling this beat, well lemme hear you say eh oh ooh ow
dem don dey move (look at dem, look at dem)
e be like sey dem don dey move (zombie!)
dem don dey move (look at dem, look at dem)
e be like sey dem don dey move (maga!)
dem don dey move (look at dem, look at dem)
e be like sey dem don dey move (mugu)
dem don dey move
e be like sey dem don dey move
the song e no make sense at all o, ekelebe free me o
the song e no make sense at all o, but e dey high me o

[outro]
suspect
suspect on da premises
illbliss on da premises (ibo boy)
capital on da premises
tiro no be makeup!

lirik lagu lainnya :

YANG LAGI NGE-TRENDS...

Loading...