lirik lagu brother’s keeper – the cavemen
Loading...
[verse 1]
my friend, my friend
wetin dey happen oh
why you dey para for me
you know say i be my brother oh
why you dey vex for me
you know say you be sister oh
ka anyị ga n’ihu
biko ji sie ike oh
[verse 2]
ọ nwere ònye mejọrọ
yá agbahara oh
asim ọ nwere ònye mejọrọ
yá agbahara oh
ka anyị ga n’ihu
nwannem ji sie ike oh
egwú oh
egwú oh
ka anyị wee be aňụlị oh
asim egwú oh
egwú oh
ka anyị wee be aňụlị
sawa sawa sawa sawa sawa sawa
[verse 3]
ahh, make we no fight oh
you know say i be your brother
make we no fight oh
ahh, make we no fight oh
you know sae i be your sister
make we no fight oh
ahh, make we no fight oh
make you no cry oh
make we no fight oh
ahh, make we no fight oh
make we no cry oh
make we no fight oh
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu bklava › lirik lagu thinkin’ of you – bklava
- kumpulan lirik lagu the dirty rich › lirik lagu hot american summer – the dirty rich
- kumpulan lirik lagu future folk › lirik lagu i can not breathe in your atmosphere – future folk
- kumpulan lirik lagu саважcavaj › lirik lagu останови (stop it) – саваж(cavaj)
- kumpulan lirik lagu the infinite source › lirik lagu trunks vs frieza – the infinite source
- kumpulan lirik lagu fly the nest › lirik lagu be mine – fly the nest
- kumpulan lirik lagu brian oshea us › lirik lagu get away – brian o’shea (us)
- kumpulan lirik lagu lani good › lirik lagu bad boy information – lani good
- kumpulan lirik lagu mc woner › lirik lagu no fire it – mc woner
- kumpulan lirik lagu mars era › lirik lagu like this – mars era