lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu jehovah – thebeekillz

Loading...

oh yeah
yeah yeah
oh noooo
oh yeah
shubidobedo tada a

many many things to ti sele
plenty plenty things weh dun happen
man still living and surviving
omolomo still deh grind hard ooo

me i believe say everything go soft
kirakita mi ko le ja sasan ooo
ilakaka mi ko le lofo
dem be want make e spoil
omo won m*f*
steady grinding for the money no be crime
kowo wole dede
omo no be sin
sapa make you jakpa
poverty runaway me i nuh wan see you again
cos n0body go dey if the sapa dey use you dey play
poor man nuh deh gеt plenty friends
oyo, o.y.o you go deh
front and back n0body go dеh
jehovah jehovah
everyday me hustle father bless my hustle now
jehovah jehovah
every night and day me hustle no rest
jehovah jehovah
plenty people see my throwback tell me otipe
jehovah jehovah
baba loke make you answer me

sometimes me i go dey sleep for night
e go be like say dem dey play football for my head
wetin i fit do na to look up to god
me i nuh buy anything for them market oo
billion dollar dreams no be crime
billion dollar dreams no be sin i go get am ooo
you can never stop the ocean flow
afi aila ojo bojo ba la ma la
it’s a cold world, god be my cardigan
the world is war kabul afghanistan
everything weh you see weh deh shine nuh be gold
many people deh weh deh live on code
omo ogbon
observation matters
money gon matter, money stop nonsense
me i nuh need tell you, this na the things weh you know lati aye 1
jehovah jehovah
everyday me hustle father bless my hustle now
jehovah jehovah
every night and day me hustle no rest
jehovah jehovah
plenty people see my throwback tell me otipe
jehovah jehovah
baba loke make you answer me

shubidubidu ta da
oluwathebee
oluwadoyinsola mi ooo
thebeek!llz
oluwatosin
thebeek!llz pon d game
holy michael wa loda re
holy gabriel wa loda re
elohim
i say adonai
holy michael wa loda re oo

lirik lagu lainnya :

YANG LAGI NGE-TRENDS...

Loading...