lirik lagu b.o.m.b (back on my bs) freestyle – theonlycypher
hook
f*kk with my mind, f*kk with my beech *don’t f*kk with my slips
you kan f*kk with my mind, f*kk with my beech *don’t f*kk with my slips! x2
5 days me i never sleep wetin i dey find, wetin i dey find?!
10 days me i never sleep wetin i dey find, wetin i dey find?!
omó na the x2
verse
woke up with a itchy palm
say my prayers, then wear my pam
get the bag is my only plan
a bank hall is my holy ground
your shawdy heart? my playing ground
she dey vex say i no post her
hit it 3 times then i ghost her!
who goes her!??
3 gbosa for my loader
if you kode am you be sure boy!
no dey put hand for any deal if you know say e no sure boy!
cus na only you wey your mama gеt
and the these street boys dеir matter na dead!
if you die bar!? better hide your head
kus street boys; nor dey hear abeg!
dem go komot ya t**th jus now!
komot ya t**th jus now!!
kollect your phone! komot the sim inside
komot the sim inside!
i’m just tryna get a better life
who get pass me no koncern me!
o lord hear my prayers make don jazzy kome and sign me!
kus i don dey rap since way back
i don go shows for no bar
i been go one show go perform, i pay to enter
the dj no allow my song finish naso he end am!
but all that sh*t don’t faze me
i let it motivate me
(hook repeat 2x)
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu theprinceofnc › lirik lagu dior – theprinceofnc
- kumpulan lirik lagu mandisi dyantyis › lirik lagu ndixolele – mandisi dyantyis
- kumpulan lirik lagu mylene farmer › lirik lagu paradis inanimé (live 2009) – mylène farmer
- kumpulan lirik lagu levi menezes › lirik lagu jeremih! – levi menezes
- kumpulan lirik lagu scuare › lirik lagu skin deep – scuare
- kumpulan lirik lagu george moir › lirik lagu apollo 13 – george moir
- kumpulan lirik lagu swiss › lirik lagu jung, arm & traurig – swiss
- kumpulan lirik lagu rockstar games › lirik lagu ángel de amor – rockstar games
- kumpulan lirik lagu pierre de gaillande › lirik lagu to die for your ideas (mourir pour des idées) – pierre de gaillande
- kumpulan lirik lagu pita shana › lirik lagu eu sei – pita shana