lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu yawa – tick stone

Loading...

do you know it’s ex brain on the track

ye ye, yeah yeah

sweety boy

tick stone

i no dey reason n0body else matter

i reason my own matter

i pray my life better

everyday and night i dey fight for the paper ah

my future dey in my own hands

that’s why i no dey lose guard

every little chance, yeah

yɛbrɛ

everyday hustling na m’ebrɛ
kanta, circle na m’ebrɛ

but still i no wan do yawa

youth n’ebrɛ

makola, tudu foɔ brɛ

abossey okai foɔ nso brɛ

kaneshie, i no wan do yawa

agbogbloshie

when the money come your way just go for it

problem comе your way keep calm solve it

believе in your self you can make it

you must make it

when the money come your way just go for it

problem come your way keep calm solve it
believe in your self you can make it

you must make it

man dey grind since beginning

anyhow i grind i believe in

me i no dey grind for no reason

i get a reason

uh, i no go waste my time

the bag of money on my mind

for the rest of my life

yɛbrɛ

everyday hustling na m’ebrɛ

kanta, circle na m’ebrɛ

but still i no wan do yawa
youth n’ebrɛ

makola, tudu foɔ brɛ

abossey okai foɔ nso brɛ

kaneshie, i no wan do yawa

agbogbloshie

when the money come your way just go for it

problem come your way keep calm solve it

believe in your self you can make it

you must make it

when the money come your way just go for it

problem come your way keep calm solve it

believe in your self you can make it

you must make it

yɛbrɛ

everyday hustling na m’ebrɛ

kanta, circle na m’ebrɛ

but still i no wan do yawa

youth n’ebrɛ

makola, tudu foɔ brɛ

abossey okai foɔ nso brɛ

kaneshie, i no wan do yawa

agbogbloshie

yɛbrɛ oh oh oooh oh oooh

i no wan do yawa ah

ye, yeah

man dey grind no sleep ye

on my feet, yeah

ticky baby oh

lirik lagu lainnya :

YANG LAGI NGE-TRENDS...

Loading...