lirik lagu maye – ti’lash maroni
oh na…
yeahiii…yeh
oh na na na…welcome 2 milan
hook
ai
many people living with pressure…
e gbo kini pressure ?
ai ! 2 fingers with man dem
(inhale) we dey k!lli the pressure
chorus
e gbor wetin really happen to the maye ?
duro ! make i clear you…omo ko kan aye
no explanation ! you just pay my dough
cos i don paste my details..oga pay make i go
alaye wetin really happen to the maye ?
duro ! make i clear you…omo ko kan aye
no explanation ! you just pay my dough
cos i don drop my details..oga pay make i go
bridge
oya
who you wan dey yan yan yan
who you wan dey yan yan yan…hush !
who you wan dey yan yan yan
who you wan dey yan yan yan…hush !
verse
bros who you wan start to dey pressure
alagidi you go die for detention
cos if you no pay my money…
pay my muller
iya re n be ninu cooler
sheybi o gbo’wo tan…o fe wa j*pa
o fe ma f’owo mi gapa
omo no dulling…je kin w’ago
o ku iseju eight…awon sojo n be lenu gate
chorus
e gbor wetin really happen to the maye ?
duro ! make i clear you…omo ko kan aye
no explanation ! you just pay my dough
cos i don paste my details..oga pay make i go
alaye wetin really happen to the maye ?
duro ! make i clear you…omo ko kan aye
no explanation ! you just pay my dough
cos i don drop my details..oga pay make i go
bridge
oya
who you wan dey yan yan yan
who you wan dey yan yan yan…hush !
who you wan dey yan yan yan
who you wan dey yan yan yan… !
kia kia oya roll me the kpoli
*****************codeine
mi o fe’jor…i don’t want any story
but roll me the kpoli…ohhhh na
ta jor shey transaction
o wa fe gbowo mi j*pa
empire, kini ka shey fun ?!!
hook
many many people living with pressure…
e gbo kini pressure ?
2 fingers with man dem
(inhale) we dey k!lli the pressure
outro
many many people living pressure
ohhh
2 fingers with the man dem
we dey sha manya
sha manya
empire mixed it !
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu a game › lirik lagu lose it – a-game
- kumpulan lirik lagu josh t money › lirik lagu fucked your hoe – josh t money
- kumpulan lirik lagu niels frevert › lirik lagu immer noch die musik – niels frevert
- kumpulan lirik lagu kid pac › lirik lagu rxvxrze frxxdxm [reverse freedom] – kid pac
- kumpulan lirik lagu friistyle gahspol › lirik lagu m.g.s (remix) – friistyle gahspol
- kumpulan lirik lagu florence the machine › lirik lagu halo – florence + the machine
- kumpulan lirik lagu vakanien › lirik lagu xke non mi scrivi più? – vakanien
- kumpulan lirik lagu warr acres › lirik lagu heaven bound – warr acres
- kumpulan lirik lagu budakhel › lirik lagu balang araw – budakhel
- kumpulan lirik lagu skeme › lirik lagu still gittin’ – skeme