lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu omo nna (blaqbonez diss) – ti’lash maroni

Loading...

im the best in africa
i no fit do you good bruh…sh-t afika
best rapper in africa
oga park well…oh! you do’ven haffi car

look! first off we no sabi you or your rap sh-t…
and when we sabi you…we realize say you dey rap sh-t
best in africa…shey weyrey wa lori e ni?
eni to fi shey bed rock…ashey weyrey wa lori eni

that im underground doesn’t mean that i won’t glow sef
or blow next…wait sef, you never even blow sef
king wey no get measurement…you wan kon dey form ruler
f-ck you man! coming at us won’t make you popular

i don’t blame you, blame the facility that made you
soon enough..you’d be asking them why did they fade you
when the auditions finished.. why did they take you?
among many rappers on the line but what we saw is “a queue”

we gon ride you likka horse..we see bike but a ni g’okada
who dey famz aq… ti yen ba be, a ni fon pada
the list dont even have an order…boya ke tun to
tilash no. 1 to the end…my name head to toe

say your songs na hit jam
omo na which jam? e f’omo ibo ni apple (akpu) flavor, omo nna eat jam
jam ni kan ko…ah boya jamboree ni
ti ba ti e ma flop…shey omo nna ma wa bori mi

okay mi o ni followers…o le bu mi pelu yen
but mi o le kako bi chicken…o ri mi pelu’ye
best rapper ni africa…ah o ti jina ju na
o de le way lay mi…ah o n shey jinadu na

wetin be hin name sef…be like say na blaqbonez
if he’s a comedian, he no fit sell…cos na dry bonez
label this label that…baba just dey fear label
he no dey drink…abi he no get money to buy red label?

i was a big fan bruh…not until you spoilt the control
now you bout to be denied…right before the c-ck crows
got you closer a bit…then you can say nasty see this
you came so dirty in my vd player, shii! nasty cds

guy we should be good if you dont get the last line…
god im a f-cking sav- no i should save it incase he still got ink in his pen

welcome 2 milan
ko ma po leti yin pe ko ni da fun eni ti o ni da fun
cheii
i’m out

lirik lagu lainnya :

YANG LAGI NGE-TRENDS...

Loading...