lirik lagu buru – timaya
ooh aii
wetin dey save me na my most high
nothing can be bigger than my god
agam e buru hallelujah buru eh
para hallelujah para
wetin dey save me na the most high
for this life nothing can be bigger than my god
agam e buru hallelujah buru eh
para hallelujah para
many people waiting for you to fail oh
dem go wait till them grow old oh
cos agam e buru hallelujah buru eh
para hallelujah para
many people dey pray make timaya fail oh
dem go wait till them grow old oh
cos me agam e buru hallelujah buru eh
para hallelujah para
wetin dey save me na the most high
nothing can be bigger than my god
only you i put in all my trust oh
that’s why for this life me i can’t ever give up oo
no mind them eii eh
nana we eh mia kado eh
every time i leave you say i say
nothing can be bigger than my god oh
for this life only you i put in all my trust oh
agam e buru hallelujah buru eh
para hallelujah para
nothing can be bigger than my god
only you i put in all my trust oh
agam e buru hallelujah buru eh
para hallelujah para
dem say i no go go far right
now i don dey go higher yeah
dem say i no go see front
whenever i come me i just dey drop fire chulo
no mind them eh eh
the people just dey envy
dem wan shut down chulo eh
telling me say i no go go far papi
me ah my name is not lucifer ouh oh
nothing can be bigger than my god o
for this life only you i put in all my trust oh
agam e buru hallelujah buru eh
para hallelujah para eh
aii aii yeh
nana we eh mia kado eh
ine bolo ine bolo i ne ye
agam e buru hallelujah
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu miserable chillers › lirik lagu city of eyes – miserable chillers
- kumpulan lirik lagu fenisia › lirik lagu lord lumieres – fenisia
- kumpulan lirik lagu tom billington › lirik lagu say it anyway – tom billington
- kumpulan lirik lagu dawit cherent › lirik lagu st.monica – dawit cherent
- kumpulan lirik lagu and the kids › lirik lagu pennies, rice – and the kids
- kumpulan lirik lagu tyler lyle › lirik lagu against the dark – tyler lyle
- kumpulan lirik lagu wayne watts › lirik lagu the cook up – wayne watts
- kumpulan lirik lagu big rush › lirik lagu blackberry! – big rush
- kumpulan lirik lagu demon candy › lirik lagu inverno – demon candy
- kumpulan lirik lagu coma6 › lirik lagu i won’t be alright without you – coma6