lirik lagu happy – timaya
ebamiki eledami
ebamiki mamami
bamiki eledami
ebamiki babami
dance, dance, dance
and forget your sorrow
dance, dance, dance
and forget your sorrow
the person wey no get oh
n0body wanna know
to dance know, the people wanna know
dance dance dance
and forget your sorrow
dance dance dance
and forget your sorrow
everyday na god i dey praise
n0body know my name i was living in shame
see me today, na me dem dey praise
me i go school for gw*ngalada
my pocket strong kakalaka
every day i was crying yeah yeah
only god dey by my side yeah yeah
back then i was nothing yeah yeah
jehovah nisi make me something yeah yeah
ebamiki eledami
ebamiki mamami
bamiki eledami
ebamiki babami
make una dnace oh
my people dance oh
dance, dance, dance
and forget your sorrow
the person wey no get oh
n0body wanna know
to dance know, the people wanna know
dance dance dance
and forget your sorrow
dance dance dance
and forget your sorrow
see my mama
she hustle dey sell plantain oh
everyday she won make we sustain oh
ebamiki eledami
ejoki mamami
bamiki eledami
ejoki iyami
if money no dey today
money go come oh
timaya if money no dey today
money go come yafu yafu
oya stop shebai
everybody shebai
oya stop shebe
my people just shebe
(instrumentals)
oya stop shebai
everybody shebai
oya stop shebe
my people just shebe
(instrumentals)
ebamiki eledami
ebamiki mamami
bamiki eledami
ebamiki babami
dance, dance, dance
and forget your sorrow
dance, dance, dance
and forget your sorrow
the person wey no get oh
n0body wanna know
to dance know, the people wanna know
dance dance dance
and forget your sorrow
dance dance dance
and forget your sorrow
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu mazie › lirik lagu i look good – mazie
- kumpulan lirik lagu ella jane psymon spine › lirik lagu i wanna (chemical contact high version) – ella jane & psymon spine
- kumpulan lirik lagu el virtual › lirik lagu voy a enchufar* – el virtual
- kumpulan lirik lagu s e s › lirik lagu 너를 사랑해 (i love you) -remix- – s.e.s.
- kumpulan lirik lagu payroll giovanni › lirik lagu posting less – payroll giovanni
- kumpulan lirik lagu blvhan › lirik lagu catorce – blvhan
- kumpulan lirik lagu rnb kara › lirik lagu папа (father) – rnb kara
- kumpulan lirik lagu march to the grave › lirik lagu big bad bob – march to the grave
- kumpulan lirik lagu mc bangu › lirik lagu não precisa – mc bangu
- kumpulan lirik lagu sewnmouth › lirik lagu обращение к судьбе (appeal to fate) [intro] – sewnmouth