lirik lagu my moto – timaya
giddem
whine for me
for egberi papi, bend for me
timaya
for egberi papa (oh), tell me how you like it now
show me how you want it, i give it to you
wi wi willis give dem
me l sing say whine for me
for egberi papa, bend for me
for egberi papa (oh),tell me how you like it now
tell me how you want it now
show me how you want it now
turn me up now
anything for my baby
girl you whine, you make my brain dey skip eee
oh baby, i to to to, lto
girl i to to to, i to
anything for my baby
girl you make my brain just dey skip eee
oh baby i to to to, lto
girl come enter my moto
whine for me
oh baby gimme that
sit down pon it, scratch it like you jimmy jatt
go down, go down
whine for papi to
baby come bеnd pon me moto
anything for my baby
girl you whine, you make my brain dеy skip eee
oh baby, lto to to, lto
girl come enter my moto
anything for my baby
girl you make my brain just dey skip eee
baby i to to to, ito
girl come enter my moto
oh baby girl, i love your bozo bozo
the wey you whine, i want the bozo bozo
i’m international, now me no local
tonight i wanna s*x/help somebody’s daughter
me sing say
you know me no need no validation
me pop champagne, me no need no validation
anytime i come, demma stand at attention
wen i step inna the place its a steady vibration
me i sing say
anything for my baby
girl you whine, you make my brain dey skip eee
oh baby, i to to to, lto
girl come enter my moto
girl
anything for my baby
girl you make my brain just dey skip eee
baby i to to to, lto
girl come enter my moto
whine for me
for egeberi papi, bend for me
timaya
for egberi papa (oh), tell me how you like it now
show me how you want it, i give it to you
baby girl whine for me
for egeberi papi, bend for me
for egberi papa (oh), tell me how you like it now
show me how you want it, i give it to you baby girl
wi wi willis give dem
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu lil busso › lirik lagu dirty – lil busso
- kumpulan lirik lagu gerhard wendland › lirik lagu mach die augen zu – gerhard wendland
- kumpulan lirik lagu raspberry pie › lirik lagu stare into the sun – raspberry pie
- kumpulan lirik lagu aris san אריס סאן › lirik lagu same’ach ve atzuv – שמח ועצוב – aris san – אריס סאן
- kumpulan lirik lagu dylan emmet › lirik lagu some things don’t change – dylan emmet
- kumpulan lirik lagu abdeelgha4 › lirik lagu dybala – abdeelgha4
- kumpulan lirik lagu etnaise › lirik lagu адская рукопись (hellish manuscript) – etnaise
- kumpulan lirik lagu arda › lirik lagu bedoone man – arda
- kumpulan lirik lagu a laia › lirik lagu o mar e as cinzas – a laia
- kumpulan lirik lagu machorandy › lirik lagu you say – machorandy