lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu ruler – timaya

Loading...

wetin i dey find no be wetin u dey find
wetin i wan be nor be wetin u become eh
why una dey look into my life
eh my broda we no be the same eh
you wey i dey find i say u no sabi eh
every night and day dem dey pray for my downfall
i say wetin i dey find nor b wetin u dey find
my broda ah
am a ruler eh, are u a ruler eh
am a ruler eh, are u a ruler eh
am just bad boy from a very good home
eh my family and friends know
see i left them to stay on my own
but now right now i dey make them home
na me dey make my mama dey feel at home
see my family dey feel at home
see dis pikin wey people dem bone
say right now i dey make dem dey bone
see my life i no get any shaking
me and god don sign undertaking
this my blessings cannot be taken
say nothing i do me i be good pikin
am a ruler eh eh eh
am a ruler eh eh eh
wetin i dey do no be wetin u find
wetin i be no be wetin you be
why una jst dey look into my life
eh me and u no be the same eh
thing wey i dey find u no sabi eh
everytime u wana clumbered eh
everybody make una just leave me eh
eh eh everybody see
before for my life dem just reject it
see right now, dem just dey want it
see everybody they want to dance it
mr dj dye put am for repeat
before when i pass dem go just say hayse
i no dey answer them my name no be hayse
see my guy i dey on a race
see for my life theres no breathing sp*ce
see my guy i dey on a journey
anybody wey i offend make you sorry
see right now dem say i dey funny
just because say god bless me with money
am a ruler eh eh eh
am just a ruler oh
wetin i dey do no be wetin u find
wetin i be no be wetin you be
why yu won make i just dey sleep ****
im still that person wey you know
im just that person wey una know
the difference be say my life don arrange
see right now i don dey package
some people won make i no dey mad eh
no be me wey im living in bondage
see that time wey i dey up in the streets
n0body want to give me good food to eat
see they want make i die for the street
when i go on the street
everybody wanna beef
eh my guy im a *** fit
physically, physically, physically fit
everybody wanna **** physically physically fit
im still the person wey you know
im a ruler ruler ruler ruler
them say i too talk for myself eh
them say i too dye talk of myself eh
them say i too brag on myself eh
them say me i too dey praise god
you don’t like it hey my brother
you can go to go to go to h*ll
if you don’t like it oh my brother man abeg
make you leave me and go to h*ll
on your field you be specialist
dye for my field you be apprentice
when you come close me you go know me
im still that person, person, blessing, blessing
call by god to blessing

lirik lagu lainnya :

YANG LAGI NGE-TRENDS...

Loading...