lirik lagu god sent – timmy cornel
i’m thanking god say you come my way
e sure for me i no contemplate
shey you no go lead me go astray
na for your case i dey fast and pray e
erema knows better
them girlies do me good but you do better
my girl e too special
this is my love language, my love letter
to my girlie oh, my girlie oh oh
my girlie oh
been searching for you since early oh
angeli oh oh, angeli oh
ah eh ah eh eh
my girlie is god sent o
ah eh ah eh eh
girliе you’re god sent o
ah eh ah еh eh
my girlie is god sent o
ah eh oh no no no no no no
holy michael, i am binding
anything wey go make you deny me
you’re the business that i’m minding e e
no other girls, no other guys
angel in disguise, you dey enter my eyes
enter my mind when i open my eyes
cos when i see you i dey see paradise
ah eh ah eh eh
my girlie is god sent o
ah eh ah eh eh
girlie you’re god sent o
ah eh ah eh eh
my girlie is god sent o
ah eh oh no no no no no
(all other girls on pending)
(mm all other guys on pending)
(all other girls on pending)
(all other guys on pending)
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu supersmashbros123 › lirik lagu nightmares – supersmashbros123
- kumpulan lirik lagu versus new york › lirik lagu bright light – versus (new york)
- kumpulan lirik lagu sheepn › lirik lagu you (make me feel) [alternative] – sheepn
- kumpulan lirik lagu blippi › lirik lagu halloween song – blippi
- kumpulan lirik lagu kindof › lirik lagu dont look at me like that – kindof
- kumpulan lirik lagu kindof › lirik lagu you cant relate – kindof
- kumpulan lirik lagu raven band › lirik lagu hyperactive – raven (band)
- kumpulan lirik lagu worsty fra › lirik lagu back2me – worsty (fra)
- kumpulan lirik lagu robert hellos › lirik lagu we!n – robert hellos
- kumpulan lirik lagu samrecks › lirik lagu situationship 2 – samrecks