lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu blow – timo start

Loading...

[intro]
kristy boy(slay daddy)

wizkelly nooni(oga the boss)

start yoyo

[timo start]
everyday,when i wake when i wake
down on my knees then i start to the pray…that is how me i pray
bad energy make you stay far away…make you go far away
no come touch my destiny…my destiny

wetin me i go do o oh just to blow?
all my hope is on you o oh lord
jah aondo see me through o oh
make i penetrate like beam beam
make i blow o
oluwa i want blow blow blow blow

[wizkelly]
if i tell you how i start e go tire you
my n*gga e go tire you
if i tell you how i start e go manya you
my n*gga e go manya you
they bin talk say the boy no go make am
they bin talk say the boy no go hammer
they bin talk sеy the boy no go make am
they bin talk say thе boy no go hammer
oluwa change my position abeg make you change my location
oluwa change my position abeg make you change my location
me i want dey like dangote
me i want dey like adenuga
me i want dey like otedola
me i want dey like omotola
all i want is to…
[timo start]
everyday,when i wake when i wake
down on my knees then i start to the pray…that is how me i pray
bad energy make you stay far away…make you go far away
no come touch my destiny…my destiny

wetin me i go do o oh just to blow?
all my hope is on you o oh lord
jah aondo see me through o oh
make i penetrate like beam beam
make i blow o
oluwa i want blow blow blow blow

[kristy boy]
i don grind
i don try
i don hustle eh
but way no dey oh
me and my guys we the keep the fire burning
omo no doubt we go dey okay oh
on god
say on god
we no go stop
we no go stop
we de move to the top shay u know oh oh
say no lele oh no lele
oh oh no lele oh
eh eh
omo eh eh
tell ur papa u go give am car
your mama u go fly am out
believe in your self say one day
omo u go blow
so me sing say!

[timo start]
everyday,when i wake when i wake
down on my knees then i start to the pray…that is how me i pray
bad energy make you stay far away…make you go far away
no come touch my destiny…my destiny

wetin me i go do o oh just to blow?
all my hope is on you o oh lord
jah aondo see me through o oh
make i penetrate like beam beam
make i blow o
oluwa i want blow blow blow blow

[timo start]
blow blow blow
like bomb bomb bomb bomb
blow blow blow
let all my enemies and all my friendnemies be in a blind union so that they can’t see me
let all my struggles turn to be success
oluwa bless me bless me bless me

lirik lagu lainnya :

YANG LAGI NGE-TRENDS...

Loading...