lirik lagu baby – timpec
( verse 1)
girl you said you go give me love
you said you go give me love oh
say make i dey for you oh
ah ah ah
baby girl no dey complain
i like the way you say my name o, baby girl no dey complain
(wow wow)
bridge
felicia we go fight kungfu
o girlie make we dance shaku
bebe oh bebe, bebe my bebe (wow wow wow)
girl if you want to dance zanku
oya come make we do the part two
bebe oh bebe
bebe give them chance oh come and dance
chorus
ah bebe, for bebe
so much love, wey me i get for you my lover
ah bebe, for bebe
so much wey me i get for you my lover
hook
oh bebe, oh bebe
bebe wey pass bebe
omo do nolele (yeah yeah)
oh bebe oh bebe
bebe wey pass bebe
omo do me nolele
verse 2
girl do u like dalingo
do u want to dance the alingo abi o
girl do u davido o
i never see this kind girl before
na she dey give me love and sh*to
this kind girl fit k!ll person o
bridge
felicia we go fight kungfu
o girlie make we dance shaku
bebe oh bebe, bebe my bebe (wow wow wow)
girl if you want to dance zanku
oya come make we do the part two
bebe oh bebe
bebe give them chance oh come and dance
chorus
ah bebe ! for bebe
so much love, wey me i get for you my lover
ah bebe, for bebe
so much wey me i get for you my lover
hook
oh bebe oh bebe
bebe wey pass bebe
omo do nolele
oh bebe oh bebe
bebe wey pass bebe
omo do me nolele
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu ziggy bodemark › lirik lagu extacy scar – ziggy bodemark
- kumpulan lirik lagu lucy francesca dron › lirik lagu questions – lucy francesca dron
- kumpulan lirik lagu liz dana › lirik lagu no quiero verte – liz dana
- kumpulan lirik lagu olivia swann › lirik lagu salty – olivia swann
- kumpulan lirik lagu rush › lirik lagu wish them well [clockwork angels tour] – rush
- kumpulan lirik lagu marc freak › lirik lagu for the winter – marc freak
- kumpulan lirik lagu pedro aznar › lirik lagu para que discutir con madame – pedro aznar
- kumpulan lirik lagu ondre › lirik lagu love letter – ondre
- kumpulan lirik lagu joel bryant › lirik lagu rose – joel bryant
- kumpulan lirik lagu the soft cavalry › lirik lagu the velvet fog – the soft cavalry