lirik lagu koroba – tiwa savage
(verse 1)
i no come this life to suffer
if i follow politician
you go hear am for paper
them go call am prostitution
who no like enjoyment?
if money dey for pocket
shebi na national budget o?
we go blow am like trumpet
(chorus)
koroba koroba koroba koroba
koro, oya carry am
koroba koro kuru koroba koroba
koro, oya carry am
koroba koroba koroba koroba
koro, oya carry am
koro kuru koroba koroba koroba
oya everybody carry your something
(versr 2)
he say darling i’m watching you
small thing you turn mugu
you come dey shout ole
the money you no work for
bad commando
you carry overload
yawa dey, igboro
sho wole, ko wole
(chorus)
koroba koroba koroba koroba
koro, oya carry am
koroba koro kuru koroba koroba
koro, oya carry am
koroba koroba koroba koroba
koro, oya carry am
koro kuru koroba koroba
koroba, oya everybody carry your something
(verse 3)
i don’t mean to bother you, at all
monkey dey worki bamboo dey chop
kila me ti, tell me say you talk and do oga
tell me wetin you fi do
i no mean to bother you, at all
monkey dey worki bamboo dey chop
kila me ti, tell me say you talk and do oga
tell me wetin you fi do
(chorus)
koroba koroba koroba koroba
koro, oya carry am
koroba koro kuru koroba koroba
koro, oya carry am
koroba koroba koroba koroba
koro, oya carry am
koro kuru koroba koroba
koroba, oya everybody carry your something
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu usainweezycaynewarter › lirik lagu eminem: 15 most hidden & rare tracks – usainweezycaynewarter
- kumpulan lirik lagu smoke one › lirik lagu мизантроп – smoke one
- kumpulan lirik lagu tha mannequin lady killer › lirik lagu power rangers don’t really have powers – tha mannequin lady killer
- kumpulan lirik lagu the trips › lirik lagu tears of loneliness – the trips
- kumpulan lirik lagu suspekt › lirik lagu fransk – suspekt
- kumpulan lirik lagu altersi › lirik lagu mówią, że alty upadną – altersi
- kumpulan lirik lagu heidrun anna › lirik lagu sunday boy – heiðrún anna
- kumpulan lirik lagu wini › lirik lagu poeta tego miasta – wini
- kumpulan lirik lagu end of a year › lirik lagu my baboon heart – end of a year
- kumpulan lirik lagu bloodpop › lirik lagu phone sex – bloodpop®