lirik lagu ole – tlar
verse 1
this girl dey high e like pami o
now i’m drunk in love omoge malo pami o
kilode sofe gbemi salo baby
se na money, wey u wan collect from me, omo
i don dey loco i dey mad, she wan the koko like d’banj
she like the poco and the dance, gbese komajo
i no bother, like yemi alade she be heartrobber
(chorus)
ole ole lomo yen she carry my heart otun walo sa (2x)
ole lomo yen o(3x)
otun walo sa
verse 2
say she carry my heart and go, carry am go chicago
me i just dey let her know this overload na overdose
from her head down to her toes
me i no fit let her go
as she dey gimme the vibe i dey give her the vibe she wanting
mokigbe ye!!
now she calling me on my phone everyday
i’m short of words i dont even know what to say
i’m okay, even if na ole
so far she no use me play
araba-sstaaa!!!
(chorus)
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu valucre › lirik lagu che non basta mai – valucre
- kumpulan lirik lagu rvyou › lirik lagu bogdan – rvyou
- kumpulan lirik lagu feast worship › lirik lagu here – feast worship
- kumpulan lirik lagu little daniel › lirik lagu i’ve been (off) running – little daniel
- kumpulan lirik lagu puya › lirik lagu intro (aventurile domnului puy(a)) – puya
- kumpulan lirik lagu accu§er › lirik lagu lux in tenebris – accu§er
- kumpulan lirik lagu jewel › lirik lagu pieces of you (live) – jewel
- kumpulan lirik lagu neemo › lirik lagu mdma – neemo
- kumpulan lirik lagu deadmandaze › lirik lagu leopard rug – deadmandaze
- kumpulan lirik lagu petunia liebling macpumpkin › lirik lagu age of devonian – petunia-liebling macpumpkin