lirik lagu ori mi – tobby drillz
ori mi oya owo mi oya
mi o fe ma jiya
loke loke oya e
make them see me loyal hennessy ijoya
me i wan be royal mi o fe ma gboya
o o
i just want the plenty live life happy
make my people jolli make my people faaji
oga correct if you sabi call aunty janet
she too pretty e e
one day i see chilling i see
smooth sailing with my guys for the high sea
gyal dem plenty might get lucky
keep it hundred cos the men here them sabi
ori mi oya owo mi oya
mi o fe ma jiya
loke loke oya e
make them see me loyal hennessy ijoya
me i wan be royal mi o fe ma gboya
no story more glory to the men
n0body holy but still i dey surpass all of them
kilode kilode all of them dem dey talk
dem just wanting my end
i dey my sp*ce dey my end
i dey my dey, dey your dey
i no want no new friends
one day i see chilling i see
smooth sailing with my guys for the high sea
gyal dem plenty might get lucky
keep it hundred cos the men here them sabi
ori mi oya owo mi oya
mi o fe ma jiya
loke loke oya e
make them see me loyal hennessy ijoya
me i wan be royal mi o fe ma gboya
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu hande yener › lirik lagu mor – hande yener
- kumpulan lirik lagu whisky caravan › lirik lagu atrapado en ti – whisky caravan
- kumpulan lirik lagu tommy torres › lirik lagu lo que siento por ti – tommy torres
- kumpulan lirik lagu kids united › lirik lagu le pouvoir des fleurs – kids united
- kumpulan lirik lagu dakota › lirik lagu long hot summer – dakota
- kumpulan lirik lagu udeoji chukwuma godfrey › lirik lagu come into my life, udeoji chukwuma godfrey – udeoji chukwuma godfrey
- kumpulan lirik lagu yanni › lirik lagu deep stroke/like it – yanni
- kumpulan lirik lagu marco oon › lirik lagu random (intro) – marco (oon)
- kumpulan lirik lagu golden suits › lirik lagu gold feeling – golden suits
- kumpulan lirik lagu bones colors › lirik lagu netflix & chill – bones & colors