
robo - tobby drillz lyrics
they want to feel my robo robo robo skeske skeske skeske robo
say they want my combo
say they want to feel my robo robo robo skeske skeske skeske robo
gyal dem go down down low
back when i be pickin’ i remember
when the people colder than december
but e no still concern me
cos the people dey try me e
but baba god na my defender
now dem follow bumper to fender
but i know say na whining
i blind my eyes to their timing
mix up the hate like na blender
where the girls soft and tender money
dey money dey now
i call the gyal make dem join e
where the men dem wey wan enter
girl dem report to the center
say money dey money dey
they want to feel my robo robo robo skeske skeske skeske robo
say they want my combo
say they want to feel my robo robo robo skeske skeske skeske robo
gyal dem go down down low
say they want to feel my
Random Song Lyrics :
- work hard - xonamusic lyrics
- cut off - sidhu moosewala lyrics
- how marvin eats his breakfast - william finn lyrics
- anthem of the saints - river valley worship lyrics
- rare [freestyle] (vol. 2) - kushgod lyrics
- play the game - statik selektah lyrics
- bottom to the top - champtown lyrics
- lost generation - mr epa lyrics
- helena's confession - rupert holmes lyrics
- prototyp - reiz lyrics